Posted: at | |
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 12-11-2013 08:23 AM Yea na in best food be that no wonda. now i c y ALL of UNA dey fear jossy Out of all the cannibals wey we kill na only him remain wey dey eat pple up n down ![]()
| |||||
u wan talk say u no dey fear Jossy? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
how, where, when & what i wan fear u 4? wen no b say u put fire 4 head Reply
| |||||
u wan show say u be cynthia rothrock abi?....oya come inside the room alone if u say u no dey fear ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Make she con do wetin? Reply![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
help me ask it ooo. oya expert cum folow me make we go see d room Reply
| |||||
expert which day u become her body guard? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() Na the last time wey u go ask it be that? EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: alabi22 on 12-11-2013 06:09 PM help me ask it ooo. oya expert cum folow me make we go see d room na now i know say u dey fear ram ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 12-11-2013 06:25 PM ![]() Na the last time wey u go ask it be that? u are right cuz I sure say u go resign for the body guard job wey she employ u....u ar bigger dan being a woman body guard Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 12-11-2013 06:27 PM na now i know say u dey fear ram y i go fear ram? i no just want make e implicate me if i enter d room alone cos e fit say na d time wey NDLEA go show b dat ![]()
| |||||
wetin concern NDLEA with foreign suya?,,na fear dey catch u stop pretending,,u no get the liver ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
no b "coke" b ur foreign suya? wetin i do u wey u won implicate me so? Reply
| |||||
hw u take know wey u neva see am?... u be radio without battery?...come inside alone and confirm say na bush meat suya ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
i hear u sir Reply
| |||||
I seee Reply
| |||||
Ok ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
okie ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: alabi22 on 12-11-2013 08:40 PM i hear u sir and u no fear ram o? ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)