Three sperms (Page 3)

Date: 09-11-2013 11:36 pm (11 years ago) | Author: rashy jonez
1 2 [3] 4
- alabi22 at 13-11-2013 02:03 PM (11 years ago)
(f)
abeg tell me how i take fear ram now
Posted: at 13-11-2013 02:03 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 13-11-2013 05:27 PM (11 years ago)
(m)
Which day ur husband call u and u answer sir for am last  Roll Eyes
Na just ordinary jossy uhn
Ordinary jossy u dey answer sir
Psn wey i fit tell one small boy either ajanni or zeigbo make they go slap am come  Undecided

Posted: at 13-11-2013 05:27 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 13-11-2013 06:14 PM (11 years ago)
(f)
e b like say d shit wey jossy take paint ur face dat time~ u don 4get. try am make i see naa
Posted: at 13-11-2013 06:14 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 13-11-2013 06:30 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 13-11-2013 06:14 PM
e b like say d sh*t wey jossy take paint ur face dat time~ u don 4get. try am make i see naa
u be jossy?
Why u dey talk on his behalf?  Roll Eyes

Posted: at 13-11-2013 06:30 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 13-11-2013 06:36 PM (11 years ago)
(f)
if dem born u well wait make e cum. u go hear wein
Posted: at 13-11-2013 06:36 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 13-11-2013 07:41 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 13-11-2013 05:27 PM
Which day ur husband call u and u answer sir for am last  Roll Eyes
Na just ordinary jossy uhn
Ordinary jossy u dey answer sir
Psn wey i fit tell one small boy either ajanni or zeigbo make they go slap am come  Undecided

dat ur feathers wey I remove last time,,e be like say e don dey grow small small den u come dey think say u go fly abi?...but remember say na me save ur life wen alabi dey pound u like yam in a mortar.....if u no take ur time,, I go take machete cut both the feathers and ur hands

Posted: at 13-11-2013 07:41 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 14-11-2013 07:56 AM (11 years ago)
(f)
haha wich kain accusation b ds? wich time i pound expert inside mortar? i no fit waste my time bcos ajanni said expert no good 2 make juju. d juju go spoil
Posted: at 14-11-2013 07:56 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 14-11-2013 08:56 AM (11 years ago)
(m)
Na craze dey worry am
And u alabi i go soon cast quran on u if u no leave my neck

Posted: at 14-11-2013 08:56 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 14-11-2013 11:47 AM (11 years ago)
(m)
Nice movie...I wan watch season2...
Posted: at 14-11-2013 11:47 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 14-11-2013 05:02 PM (11 years ago)
(f)
go buy seaseon 1 first
amebo
Posted: at 14-11-2013 05:02 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 17-11-2013 07:43 AM (11 years ago)
(f)
no mind am. e watch season 1 as free trial version e wan con watch season 2 free of charge again . guy, producer & director dem no go chop?
Posted: at 17-11-2013 07:43 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 17-11-2013 09:24 AM (11 years ago)
(m)
Abi
Tell it oooooo

Posted: at 17-11-2013 09:24 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 18-11-2013 09:05 AM (11 years ago)
(f)
copy and paste
Posted: at 18-11-2013 09:05 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 18-11-2013 12:04 PM (11 years ago)
(m)
Sperm

Posted: at 18-11-2013 12:04 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 19-11-2013 09:22 AM (11 years ago)
(f)
wat is ur problem?
Posted: at 19-11-2013 09:22 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 19-11-2013 11:53 AM (11 years ago)
(f)
rakely ask am ~ wat r ur problems? den plenty naa
Posted: at 19-11-2013 11:53 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 19-11-2013 11:26 PM (11 years ago)
(m)
Na two of anu be ma problem hia  Roll Eyes Roll Eyes
When dey go soon see my handwork for anu belle

Posted: at 19-11-2013 11:26 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 20-11-2013 03:22 PM (11 years ago)
(m)
Passsins with full speed

Posted: at 20-11-2013 03:22 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 20-11-2013 04:14 PM (11 years ago)
(f)
zeigbo wait for me >>>>>>>>>
Posted: at 20-11-2013 04:14 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 20-11-2013 06:41 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 19-11-2013 11:26 PM
Na two of anu be ma problem hia  Roll Eyes Roll Eyes
When dey go soon see my handwork for anu belle
u smoke?
Posted: at 20-11-2013 06:41 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions