future:
SPERM 1: I will be a doctor when I'm born.
SPERM 2: I will be a Footballer.
SPERM 3: As for me, I will be a . . . (Oh my God!)
SPERM 1 & 2: What is it?
SPERM 3: Our future is ruined. The bastard is
MASTURBATING!!!
Posted: at | |
future: SPERM 1: I will be a doctor when I'm born. SPERM 2: I will be a Footballer. SPERM 3: As for me, I will be a . . . (Oh my God!) SPERM 1 & 2: What is it? SPERM 3: Our future is ruined. The bastard is MASTURBATING!!!
| |||||
hehehehehehehehe. nice 1 youngrashy (but i hope say no b copy & paste o, if not u go hear ram 4 d bad belle company dem)....ooops Reply
| |||||
Copy n paste ke..no ooo leave dem bad belle people make dem dey run their mouth Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: youngrashy on 10-11-2013 08:29 AM Copy n paste ke..no ooo leave dem bad belle people make dem dey run their mouth
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
make I eat this foreign suya finish b4 I go know wetin una dey talk dia ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
D joke no funny.. Reply"Big or small, there's a difference only you can make."
| |||||
comot there Replyna u de do copy and paste die. make in catch u
| |||||
Quote from: youngrashy on 9-11-2013 11:36 PM Three Sperms are discussing about their future: SPERM 1: I will be a doctor when I'm born. SPERM 2: I will be a Footballer. SPERM 3: As for me, I will be a . . . (Oh my God!) SPERM 1 & 2: What is it? SPERM 3: Our future is ruined. The bastard is MASTURBATING!!! They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
aaaaaaaaar Replyzeigbo no shoot oooo make i carry the guy come bullet no no body
| |||||
Quote from: jossy4reall on 10-11-2013 03:46 PM make I eat this foreign suya finish b4 I go know wetin una dey talk dia na human meat?
| |||||
Yea na in best food be that ReplyOut of all the cannibals wey we kill na only him remain wey dey eat pple up n down ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: rakelly on 11-11-2013 01:36 PM aaaaaaaaar ur head don lost tey tey zeigbo no shoot oooo make i carry the guy come bullet no no body ![]() U dey beg arm robber make he no shoot ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
abeg wey that guy? Replyzeigbo still wait oooo
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 12-11-2013 08:24 AM ur head don lost tey tey this boi don chop dog nyash ![]() U dey beg arm robber make he no shoot ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: alabi22 on 12-11-2013 08:13 AM na human meat? na bush meat Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 12-11-2013 08:24 AM ur head don lost tey tey ![]() U dey beg arm robber make he no shoot ![]() na now I believe say u chop dog nyash Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: rakelly on 12-11-2013 09:15 AM abeg wey that guy? wait for kinni zeigbo still wait oooo ![]() U no go run enter room ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: jossy4reall on 12-11-2013 03:10 PM na now I believe say u chop dog nyash na now i b.liv say u don tire too make senseEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)