what is your favourite nigerian proverb and what does it mean to you!!!!! (Page 10)

Date: 31-07-2009 7:04 pm (15 years ago) | Author: Nosa
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 ... 22
- portiphar at 9-08-2009 06:16 PM (15 years ago)
(m)
no be for here  she go die
Posted: at 9-08-2009 06:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 9-08-2009 07:27 PM (15 years ago)
(m)
oya madam, begin waka go.....lol
Posted: at 9-08-2009 07:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 9-08-2009 07:27 PM (15 years ago)
(m)
na tree wey near tree na im dey make monkey dey jump from tree to tree, if tree no close monkey go fall....lol

Posted: at 9-08-2009 07:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 9-08-2009 07:28 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: portiphar on  9-08-2009 07:27 PM
oya madam, begin waka go.....lol

allow us post or......

Posted: at 9-08-2009 07:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 9-08-2009 07:52 PM (15 years ago)
(m)
Pikin wey say if im grow na vulture im go dey kill about dat vulture head no go allow the child to grow old....

Posted: at 9-08-2009 07:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 9-08-2009 08:11 PM (15 years ago)
(m)
u don try enjoyment
Posted: at 9-08-2009 08:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 9-08-2009 08:14 PM (15 years ago)
(m)
all dis na try i try ba...?

Posted: at 9-08-2009 08:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 9-08-2009 10:16 PM (15 years ago)
(m)
oya, you don do well
Posted: at 9-08-2009 10:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 9-08-2009 10:52 PM (15 years ago)
(m)
tx bro


the money wey small pikin dey first get na beans cake(Acara) im dey use am dey chop....

Posted: at 9-08-2009 10:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 10-08-2009 01:02 AM (15 years ago)
(m)
wow, nice one
Posted: at 10-08-2009 01:02 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bissie at 10-08-2009 01:09 AM (15 years ago)
(f)
"No matter how small a snake is,u dnt step on it tail bcos if u do it will show u it had a fair share of venom 4rm it mother"it means no mater wot u dnt undestimate anybody's capability or bring up d if-i-do-it-wot-will-u-do atitude.
Posted: at 10-08-2009 01:09 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- enjoyment at 10-08-2009 01:21 AM (15 years ago)
(m)
wen  a fool see honey im go trowe the beans cake (acara) away and dey leak only honey , but wen the wise 1 see honey im go eat honey and beans cake together...

Posted: at 10-08-2009 01:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- erikaakpan at 10-08-2009 01:41 AM (15 years ago)
(f)
enjoy is this the other one u talk about?

Posted: at 10-08-2009 01:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 10-08-2009 01:44 AM (15 years ago)
(m)
yap....

Posted: at 10-08-2009 01:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- erikaakpan at 10-08-2009 01:48 AM (15 years ago)
(f)
chei u wanna kill me wit all dis reading

Posted: at 10-08-2009 01:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 10-08-2009 01:50 AM (15 years ago)
(m)
all na assighment...lol

Posted: at 10-08-2009 01:50 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 10-08-2009 05:44 AM (15 years ago)
(m)
okay, we hear
Posted: at 10-08-2009 05:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 10-08-2009 05:47 AM (15 years ago)
(m)
make i go sleep small now
Posted: at 10-08-2009 05:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 10-08-2009 05:49 AM (15 years ago)
(m)
una bye bye ohh, till tomorrow
Posted: at 10-08-2009 05:49 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- adebolafunmi at 10-08-2009 08:03 AM (15 years ago)
(f)
tall tree make e no enter my eyes, na for top u dey look am
Posted: at 10-08-2009 08:03 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 ... 22

Featured Discussions