what is your favourite nigerian proverb and what does it mean to you!!!!! (Page 12)

Date: 31-07-2009 7:04 pm (14 years ago) | Author: Nosa
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 22
- rosearch at 10-08-2009 09:37 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: enjoyment on  9-08-2009 07:27 PM
na tree wey near tree na im dey make monkey dey jump from tree to tree, if tree no close monkey go fall....lol

lol na true u talk but 4 me sha, monkey wey fall from tree don commot 4 monkey lol
Posted: at 10-08-2009 09:37 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- enjoyment at 10-08-2009 09:44 PM (14 years ago)
(m)
haba, na im dey make some monkey dey waka 4 ground now now...lol

Posted: at 10-08-2009 09:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rosearch at 10-08-2009 11:46 PM (14 years ago)
(f)
All dog dey chop shit but na d one wey chop finish, carry am 4 mouth na im dem go see.  meaning if u chop dat thing wey u dey chop finish make sure say u wash your mouth abi?  Grin Grin
Posted: at 10-08-2009 11:46 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- lucychizzy at 11-08-2009 01:54 AM (14 years ago)
(f)
na person wey dey near anoda person dey percieve the smell of hin mouth
Posted: at 11-08-2009 01:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rosearch at 11-08-2009 02:17 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: lucychizzy on 11-08-2009 01:54 AM
na person wey dey near anoda person dey percieve the smell of hin mouth

I gree but what if the person wey seddon near the person no know say na him own mouth im dey percieve  Huh?
Posted: at 11-08-2009 02:17 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- lucychizzy at 11-08-2009 02:27 AM (14 years ago)
(f)
that one na him own palaver
Posted: at 11-08-2009 02:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rosearch at 11-08-2009 02:30 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: lucychizzy on 10-08-2009 11:13 AM
pikin wey dey choose food wey him go chop na because say hunger never visit am before

na true u talk.  Dem say if u pick pick too much one day u fe pick foul shit lol
Posted: at 11-08-2009 02:30 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- lucychizzy at 11-08-2009 02:38 AM (14 years ago)
(f)
action speaks louder than voice
abi nobe true
Posted: at 11-08-2009 02:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rosearch at 11-08-2009 02:53 AM (14 years ago)
(f)
Wen 2 elephant fight na grass dey suffer    Cool
Posted: at 11-08-2009 02:53 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- lucychizzy at 11-08-2009 03:36 AM (14 years ago)
(f)
na who tell u
na grass dey enjoy the massage
lol
Posted: at 11-08-2009 03:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rosearch at 11-08-2009 04:04 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: lucychizzy on 11-08-2009 03:36 AM
na who tell u
na grass dey enjoy the massage
lol



lol na im be say d grass don grow thickskin 4 inside suffer be dat - abi?
Posted: at 11-08-2009 04:04 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- rosearch at 11-08-2009 04:18 AM (14 years ago)
(f)
me i dey go o, im be like say my petrol don finish - make una keep d provbs. flowing because dem say, the words of wisemen are always the same - is those of fools that change  Lips Sealed
Posted: at 11-08-2009 04:18 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- portiphar at 11-08-2009 04:33 AM (14 years ago)
(m)
rosearch, you don talk well
Posted: at 11-08-2009 04:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 11-08-2009 10:34 AM (14 years ago)
(m)
Nice one

Posted: at 11-08-2009 10:34 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- frozenhrt at 11-08-2009 11:32 AM (14 years ago)
(m)
IF U GIVE UR HEAD FOR EVERYONE 2 PLUCK UR GRAY HAIRS,U WILL SOON FIND OUT DAT U DNT HAVE ANY HAIR LEFT ON UR HEAD...4RM THE 'IGBO TRIBE'.
Posted: at 11-08-2009 11:32 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- teeco at 11-08-2009 11:58 AM (14 years ago)
(m)
I no understand you own

Next person pls.....

Posted: at 11-08-2009 11:58 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- enjoyment at 12-08-2009 12:14 AM (14 years ago)
(m)
hmmmmm

Posted: at 12-08-2009 12:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 12-08-2009 01:32 AM (14 years ago)
(m)
you no see him name, frozenheart.......you have to be scared ohhh
Posted: at 12-08-2009 01:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 12-08-2009 01:35 AM (14 years ago)
(m)
na  mumu oil dem dey use eat yam 4 bush......

Posted: at 12-08-2009 01:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 12-08-2009 03:53 AM (14 years ago)
(m)
man wey go use white cloth eat yam and red oil, make him ready for the consequences
Posted: at 12-08-2009 03:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 22

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. 5 Soldiers Reportedly Killed, Others Injured As Bandits Attack Military Camp In Katsina

  2. Photos and Videos From Burial Of Famous Nollywood Actor, Junior Pope

  3. Peter Obi Overwhelmed After Primary 6 Graduating Pupil Invited Him During His School Graduation

  4. Actress Queen Wokoma Responds After She Was Criticized For Her Outfit To Jnr Pope’s Funeral

  5. VIDEO: “My Ex-Wife Had 21 Miscarriages, She Sent Her Friends To Beat Me Up” – Oritsefemi

  6. VID: E-money Reacts To Accusation Of Having Hand In Junior Pope's Death, & Dating His Wife

  7. Police Arrest Soldier, 2 Others Over Kidnap Of 11-month-Old Child In Sokoto

  8. 100 Orphan Girls Marriage: Minister Withdraws Suit Against Niger Speaker

  9. He Hurriedly Buried Him After Please From Everyone' -Mohbad's Wife Blames Father-In-Law After


THIS WEEK
  1. Man Caught Shoving Nozzle From Petrol Pump Up His Bum While Stroking His Member At Fuel Station

  2. Peter Obi Visits Atiku in Abuja as Speculation of Unified Front For 2027 Elections Intensifies

  3. Never Relocate to These Two Countries Even If Their Visa is Free - Lady Sternly Warns Nigerians

  4. Afrobeat Singer, Burna Boy Opens Up Amid Rumours He Can’t Have Kids, Gives Reasons

  5. Nigerian Journalist, Reuben Abati Pens Lovely Note To Wife On Their 4th Wedding Anniversary

  6. Naked Daughter’s Picture: Simi Berates Police Over Counseling Comment

  7. Portable Breaks Silence Hours After Being Arrested By The Police

  8. "I Regret Opening Up On Weight Loss" - Real Warri Pikin Laments

  9. Burna Boy Framed Davido And Wizkid’s Picture In His House, Sparks Outrage

  10. See Mercy Johnson & Other Actors' Reactions As Veteran Actress Liz Benson Stormed Movie Set


TOP MEMBERS: