Posted: at | |
| |||||
pikin wey never reach to tie wrapper,wen he tie am breeze go blow him and the wrapper go. Reply
| |||||
pikin wey no know him mama boyfriend na uncle he dey call am Reply![]() ![]()
| |||||
If Snake bite a man you will be afraid of lizard Reply![]()
| |||||
pikin wey dey choose food wey him go chop na because say hunger never visit am before Reply
| |||||
good one Reply
| |||||
if u know fit keep one room clean i wonder the mansion wey them go give u,how e go be Reply
| |||||
what an elder see wile sitting down a child can't see even if he climb the highest mounten Reply
| |||||
"no throw stone for market becos e fit go land for ur papa head or come go break eggs for ur mama basket" Reply
| |||||
Quote from: naijainct on 10-08-2009 06:29 PM "no throw stone for market becos e fit go land for ur papa head or come go break eggs for ur mama basket" Na waooo. I think say na does who dey live for glass house no fe throw stone lol
| |||||
Quote from: rosearch on 10-08-2009 06:39 PM Quote from: naijainct on 10-08-2009 06:29 PM "no throw stone for market becos e fit go land for ur papa head or come go break eggs for ur mama basket" Na waooo. I think say na those who dey live for glass house no fe throw stone lol Anyway all na d same, i just remember one
| |||||
He who lives within and no no your behaviour na enemy Reply
| |||||
Quote from: erikaakpan on 10-08-2009 01:48 AM chei u wanna kill me wit all dis reading No worries, u no go die - na cinema. One likes to watch the mad man in d market place but no one wants to give birth to it ![]()
| |||||
no be who first enter church must first collct blessing from God Reply
| |||||
na lie i talk? Reply
| |||||
Quote from: portiphar on 10-08-2009 07:54 PM no be who first enter church must first collct blessing from God Na true - which kind na lie - no be who first call police na im dey win case ![]()
| |||||
A hungry man is an angry man. A well fed dog does not engage in battle with an unfed dog Reply
| |||||
a living dog is better than a dead lion Reply
| |||||
make i go rest Reply
| |||||
hmmmmmm gud keep it up Reply'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ...
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)