lol na true u talk but 4 me sha, monkey wey fall from tree don commot 4 monkey lol
Posted: at | |
Quote from: enjoyment on 9-08-2009 07:27 PM na tree wey near tree na im dey make monkey dey jump from tree to tree, if tree no close monkey go fall....lol lol na true u talk but 4 me sha, monkey wey fall from tree don commot 4 monkey lol
| |||||
haba, na im dey make some monkey dey waka 4 ground now now...lol Reply'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ...
| |||||
All dog dey chop shit but na d one wey chop finish, carry am 4 mouth na im dem go see. meaning if u chop dat thing wey u dey chop finish make sure say u wash your mouth abi? Reply![]() ![]()
| |||||
na person wey dey near anoda person dey percieve the smell of hin mouth Reply
| |||||
Quote from: lucychizzy on 11-08-2009 01:54 AM na person wey dey near anoda person dey percieve the smell of hin mouth I gree but what if the person wey seddon near the person no know say na him own mouth im dey percieve ![]()
| |||||
that one na him own palaver Reply
| |||||
Quote from: lucychizzy on 10-08-2009 11:13 AM pikin wey dey choose food wey him go chop na because say hunger never visit am before na true u talk. Dem say if u pick pick too much one day u fe pick foul shit lol
| |||||
action speaks louder than voice Replyabi nobe true
| |||||
Wen 2 elephant fight na grass dey suffer Reply![]()
| |||||
na who tell u Replyna grass dey enjoy the massage lol
| |||||
Quote from: lucychizzy on 11-08-2009 03:36 AM na who tell u na grass dey enjoy the massage lol lol na im be say d grass don grow thickskin 4 inside suffer be dat - abi?
| |||||
me i dey go o, im be like say my petrol don finish - make una keep d provbs. flowing because dem say, the words of wisemen are always the same - is those of fools that change Reply![]()
| |||||
rosearch, you don talk well Reply
| |||||
Nice one Reply
| |||||
IF U GIVE UR HEAD FOR EVERYONE 2 PLUCK UR GRAY HAIRS,U WILL SOON FIND OUT DAT U DNT HAVE ANY HAIR LEFT ON UR HEAD...4RM THE 'IGBO TRIBE'. Reply
| |||||
I no understand you own ReplyNext person pls.....
| |||||
hmmmmm Reply'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ...
| |||||
you no see him name, frozenheart.......you have to be scared ohhh Reply
| |||||
na mumu oil dem dey use eat yam 4 bush...... Reply'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ...
| |||||
man wey go use white cloth eat yam and red oil, make him ready for the consequences Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot