Posted: at | |
Quote from: jossy4reall on 18-12-2013 04:07 PM alabi no be threaten ooo...na promis and u sef know wetin I fit do toothless bulldog. u no different from ur uncle ~ J. Goodluck
| |||||
Quote from: alabi22 on 19-12-2013 07:55 AM toothless bulldog. u no different from ur uncle ~ J. Goodluck alabi I no fit take dis one...if u only say I get one toothless bulldog,,,I fit manage ram,,but for u to call J.Goodluck my uncle is an insult to my personality ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 19-12-2013 08:06 AM alabi I no fit take dis one...if u only say I get one toothless bulldog,,,I fit manage ram,,but for u to call J.Goodluck my uncle is an insult to my personality ![]() you nor go talk am sha................. you don talk am already naaaaaaaa just talk am finish
| |||||
in mouth dey leak so e no no all d nonsense wey don drip out. na a whole presido of FRN u say b "insult 2 ur personality"? i hope say u don tear ur return ticket ba Reply
| |||||
which return ticket?....na flight oyibo take come to Africa dat time wen they first come?? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: omomarty on 19-12-2013 02:55 PM you nor go talk am sha................. you don talk am already naaaaaaaa just talk am finish shuo...omomarty which kain cast be dis one?,,,na wetin u say I talk cuz I no eve remember sef Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
she no no say ur mouth dey leak so u no go no d nonsense wey don drip comot. anyway, weda na olden days u dey talk abi present day, just stay where u r. u hear me? Reply
| |||||
Quote from: alabi22 on 19-12-2013 05:46 PM she no no say ur mouth dey leak so u no go no d nonsense wey don drip comot. anyway, weda na olden days u dey talk abi present day, just stay where u r. u hear me? Jossy, u neva reach here ds morning?
| |||||
just passed ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
yeye Reply
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
rakelly, how na? Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 19-12-2013 05:44 PM shuo...omomarty which kain cast be dis one?,,,na wetin u say I talk cuz I no eve remember sef oyaaaaaaaaaaaaaa read ur older post old man ![]()
| |||||
read am out for me make I hear small girl Reply![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 04:07 PM read am out for me make I hear small girl ![]() u forget say i nor go school? so go read ur older post
| |||||
Quote from: omomarty on 21-12-2013 05:53 PM u forget say i nor go school? so go read ur older post u forget say my glass don break and even b4 e break I no see any writing again..read any how I go understand Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 06:07 PM u forget say my glass don break and even b4 e break I no see any writing again..read any how I go understand ABEG DIS MAN I NOR FIT TALK JARE
| |||||
Quote from: alabi22 on 16-12-2013 07:42 AM pls go ahead. & make sure u start wt d 2 above. *winks* i don finish with jossy but u say tok E too dey miss behave? ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 21-12-2013 10:13 PM i don finish with jossy but u say tok E too dey miss behave? ![]() expert no take my name lie cuz I fit ruff handle u without mercy.......wetin u dey finish with Jossy,,,I look like ur gay partner? ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
hehehehehe. wetin bring "gay" come inside ds conversation now? e b like sleep dey worry u Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)