xter at 16-11-2009 10:01 AM (15 years ago) (m) why u dey vex?......u still dey 9ja
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 16-11-2009 10:01 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 16-11-2009 10:05 AM (15 years ago) (m) yes I dey Naija Na our bois wey phyuk up ystd
Posted: at 16-11-2009 10:05 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 16-11-2009 10:13 AM (15 years ago) (m) the fballer guys abi? no mind dem all of dem na tayan tayan
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 16-11-2009 10:13 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 16-11-2009 10:17 AM (15 years ago) (m) the fballer guys abi? no mind dem all of dem na tayan tayan
am telling you up till now my brain is not inside my head
Posted: at 16-11-2009 10:17 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 16-11-2009 10:28 AM (15 years ago) (m) lol.....take am easy at least we've been compensated with the w/cup
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 16-11-2009 10:28 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 16-11-2009 10:51 AM (15 years ago) (m) Teeco dis ur pic dey like say u just finish carry headpan oh
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 16-11-2009 10:51 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 16-11-2009 11:29 AM (15 years ago) (m) Teeco dis ur pic dey like say u just finish carry headpan oh
lol thats the Abuja National Stadium ystd during Nigeria mach
Posted: at 16-11-2009 11:29 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 16-11-2009 11:44 AM (15 years ago) (m) Ahh i think say nah site wey unah dey carry headpan
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 16-11-2009 11:44 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 16-11-2009 11:59 AM (15 years ago) (m) Ahh i think say nah site wey unah dey carry headpan
Na smoking joint
Posted: at 16-11-2009 11:59 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 16-11-2009 12:02 PM (15 years ago) (m) lol
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 16-11-2009 12:02 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 16-11-2009 12:11 PM (15 years ago) (m) All of us wey dey there Na wit we dey smoke you no see am?
Posted: at 16-11-2009 12:11 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 16-11-2009 12:12 PM (15 years ago) (m)
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 16-11-2009 12:12 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 16-11-2009 12:16 PM (15 years ago) (m) weytin you wan make i talk
Posted: at 16-11-2009 12:16 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 16-11-2009 12:18 PM (15 years ago) (m) Nah igbo?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 16-11-2009 12:18 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 16-11-2009 12:29 PM (15 years ago) (m) yes and wiskey/burkutu
Posted: at 16-11-2009 12:29 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 16-11-2009 12:32 PM (15 years ago) (m) Henessy nah?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 16-11-2009 12:32 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 16-11-2009 12:35 PM (15 years ago) (m) and kaikai
Posted: at 16-11-2009 12:35 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 16-11-2009 12:38 PM (15 years ago) (m) I see
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 16-11-2009 12:38 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 16-11-2009 12:41 PM (15 years ago) (m) thas why ma eye dey red
Posted: at 16-11-2009 12:41 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 16-11-2009 12:44 PM (15 years ago) (m) No! Thats why u dey craze
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 16-11-2009 12:44 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |