Skypon2002 at 18-05-2014 11:18 PM (10 years ago) (m) Oboy, boys wey me nd dem start don grow old for hia oo. I just dey salute una. Mak i go bring joke come
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-05-2014 11:18 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
|
yettyness at 18-05-2014 11:45 PM (10 years ago) (f) chei....make you succeed with these oboys. Posted: at 18-05-2014 11:45 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 19-05-2014 03:32 PM (10 years ago) (f) na wetin u write last u sopos do first. oboy, (abi na Oman), go bring ds jokes come abeg. (whispers - not pb4s ooo) Posted: at 19-05-2014 03:32 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Alabi na pb4 master u dey see so His friend dey come wey go con ask ram but why
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 19-05-2014 06:03 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 20-05-2014 06:39 AM (10 years ago) (m) anoda old, dangerous, notorious yaba left candidate released. Oboy it has teeyed, na underground dem keep u for yaba. I cm but no c u there Posted: at 20-05-2014 06:39 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 21-05-2014 10:31 AM (10 years ago) (m) D joke is still loading o..... Not a pb4 joke. I dey generate new fresh young and handsome jokes. Just keep ur fingers crossed
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-05-2014 10:31 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kixme at 21-05-2014 03:19 PM (10 years ago) (m) bar man one bottle pls Posted: at 21-05-2014 03:19 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 21-05-2014 04:58 PM (10 years ago) (f) na wa ooooooooooo abeg nor put pb4 ooooooooooooo Posted: at 21-05-2014 04:58 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 21-05-2014 10:53 PM (10 years ago) (m) Oh, dis my former babe still dey here??? Omomraty na wa oo. Na so life be?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-05-2014 10:53 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 21-05-2014 10:54 PM (10 years ago) (m) @kixme, u be ogogoro man o
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-05-2014 10:54 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
youngrashy at 21-05-2014 11:38 PM (10 years ago) (m) Guy I been think say u go join militant ni Posted: at 21-05-2014 11:38 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 22-05-2014 12:20 AM (10 years ago) (f) Oh, dis my former babe still dey here??? Omomraty na wa oo. Na so life be?
i still de here my former guy... hw far na? dem don free u? Posted: at 22-05-2014 12:20 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon Skypon,, u know u be my mannest man.....but why?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 22-05-2014 07:13 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Alabi na pb4 master u dey see so His friend dey come wey go con ask ram but why
Ajanni don give u kwilikwili wey u chop abi.....na im make u dey mess as u dey waka for road....small boko haram
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 22-05-2014 07:17 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 22-05-2014 12:32 PM (10 years ago) (f) na my skypon be that? Posted: at 22-05-2014 12:32 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Ajanni don give u kwilikwili wey u chop abi.....na im make u dey mess as u dey waka for road....small boko haram
yes o na wetin that aboki dey sell for gwagwalada junction, abuja be that In kulikuli no dey dry well But by the way dey no dey mess for ur village?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 22-05-2014 08:27 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-05-2014 11:38 PM (10 years ago) (m) Kai.... See jossy oo. Oboy u don turn MAN for here oo. Jossy i greet u wella
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-05-2014 11:38 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-05-2014 11:39 PM (10 years ago) (m) @omomarty shey dem hold me b4? Abi fear no dey catch dem?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-05-2014 11:39 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-05-2014 11:41 PM (10 years ago) (m) Jossy, bright na boko???
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-05-2014 11:41 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-05-2014 11:47 PM (10 years ago) (m) @rakel shey u forget me na? No wahala. I greet u
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-05-2014 11:47 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |