Posted: at | |
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 29-05-2014 05:30 AM Abeg carry ur coconut head comot for road b4 i use rakelly Bosom wipe u for face ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ah am laughing and passing Reply
| |||||
Mak una no mind am. Him no fit do am. ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
eh mr man mind d way u talk to my hubby ok Reply
| |||||
Who be ur hubby? ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 2-06-2014 10:12 PM Who be ur hubby? na one brick layer wey dem dey call expertbright....beware of him cuz him palm be like sand paper and if no take time he go use am sand paper ur face Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
so bcos i no com school yesterday una come carry Bosom dey play abi? Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 2-06-2014 10:12 PM Who be ur hubby? expertbright na my sweet hubby
| |||||
@jossy, him no go fit sand paper my face. Abi fear no dey catch am? ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
@omo, U sure say na ur hubby? Cos i see am dey romance one babe dis afternoon ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
abeg go Sidon Jor....u ...u dey see? Reply
| |||||
Alabi yes o... E blind come from heaven ni cos if to say E no blind E go see say na that same omomarty i dey romance ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: omomarty on 3-06-2014 03:41 PM expertbright na my sweet hubby ![]() ![]() ![]() My love God bless your mother EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: jossy4reall on 3-06-2014 06:53 AM na one brick layer wey dem dey call expertbright....beware of him cuz him palm be like sand paper and if no take time he go use am sand paper ur face U know say na ur house i build last before i became minister of finance for USA and na one cement i take built the whole house of urs which will soon collapse, i give am 7days u go hear ram EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 4-06-2014 08:23 AM Alabi yes o... E blind come from heaven ni cos if to say E no blind E go see say na that same omomarty i dey romance yes..e no see say na anoda man like ur sef dey romance u 4 d corner (u stay abi u run?) lol
| |||||
make una return my Bosom Reply
| |||||
sharap my friend Reply
| |||||
Which Bosom she dey find? Reply![]() Blue or Green? EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: alabi22 on 4-06-2014 06:12 PM yes..e no see say na anoda man like ur sef dey romance u 4 d corner (u stay abi u run?) lol u sabi lie EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
|
Photo Of Cardoso's 'Mystery' Women Who Call The Shots At CBN, Earn Above N50m Per Month
“Don’t Talk To Me Like A Student” – Daniel Bwala, Clashes With TV Anchor Rufai Useni
Bride Explains Why She Wore T-shirt And Joggers For Her Traditional Wedding
UNIZIK Student Physically Assaults Lecturer For Interrupting Her Tiktok Video
Colleagues Mourn Nigerian Doctor, Joe Madu Who Died After He Was Reportedly Denied Sick Leave
South Africans Call For Sack Of Minister After Chidinma Adetsina Was Spotted in Cape Town
Tuface Finally Comes Clean on His Relationship With Edo House Member, Natasha Macaulay (VID)
Nigerian Man, Augustin Arrested For Killing Spanish Wife & Setting Fire To Family Home In Spain
REVEALED; Why Oba of Benin Waited Until February 2025 To Bury His Mother, 49Yrs After Her Death
Watch As Angry Protesters Block Major Road In Zamfara After Bandits Kidnap Imam, 31 Others