Skypon2002 at 22-05-2014 11:48 PM (10 years ago) (m) Abeg who see steve??
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-05-2014 11:48 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I see am yesterday wen he use wheelbarrow push meat pass the front of my shop for morning and i don't know where he was heading to maybe na ring road
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 23-05-2014 09:18 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 23-05-2014 09:23 AM (10 years ago) (m) Na meat seller him don be?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-05-2014 09:23 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 23-05-2014 09:23 AM (10 years ago) (m) I knw say u like am so that u go dey chop free suya
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-05-2014 09:23 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 23-05-2014 01:53 PM (10 years ago) (f) stephen wicked ooo i no dey put jara for im meat Posted: at 23-05-2014 01:53 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 23-05-2014 02:45 PM (10 years ago) (f) @omomarty shey dem hold me b4? Abi fear no dey catch dem?
ajanni tell me say them catch u b4 oooooooooooooooo he say u go thief phone nai them come put u 4 prison ah them nr de mind dat hausa rabbit oooooooooooooo na so so lie nai e de talk Posted: at 23-05-2014 02:45 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 23-05-2014 03:22 PM (10 years ago) (f) shut up b4 i send u back to grave Posted: at 23-05-2014 03:22 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Na meat seller him don be?
na so i see am carry trey for head wey full of meat wen he waka come one buka wey dey close to my shop con sell meat for them this afternoon o
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 23-05-2014 07:29 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 23-05-2014 09:03 PM (10 years ago) (f) shut up b4 i send u back to grave
come i go slap u ooooooooooooooooooo take ur tyme Posted: at 23-05-2014 09:03 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 23-05-2014 11:06 PM (10 years ago) (m) Nna menh.... Stephen own don finish oo. Meat seller?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-05-2014 11:06 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 23-05-2014 11:07 PM (10 years ago) (m) Una for give am work na, even if na shoemaker or gateman. Him for like am well well o
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-05-2014 11:07 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 23-05-2014 11:08 PM (10 years ago) (m) Omomarty and rakel mak una no fight ooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-05-2014 11:08 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 23-05-2014 11:11 PM (10 years ago) (m) Omomarty wey ajanni dey? Why him go dey tell u say dem put me for prison cos say i thief fone? Where him dey? I wan giv am serious injury
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-05-2014 11:11 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 24-05-2014 09:01 AM (10 years ago) (f) shuoo...na like ds dem dey take bring joke? Posted: at 24-05-2014 09:01 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 24-05-2014 01:31 PM (10 years ago) (m) Bia alabi, na me u dey ask? Posted: at 24-05-2014 01:31 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jossy, bright na boko???  na boko apprentice he be
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 24-05-2014 02:13 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-05-2014 09:27 PM (10 years ago) (m) @alabi d joke still dey come. E still dey for benin. E go soon reach
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-05-2014 09:27 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-05-2014 09:28 PM (10 years ago) (m) @bright abeg carry ur left nyash commot for road b4 u mess for hia
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-05-2014 09:28 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-05-2014 09:30 PM (10 years ago) (m) Bright neva graduate for d boko bombing
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-05-2014 09:30 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omomarty at 24-05-2014 10:49 PM (10 years ago) (f) Omomarty wey ajanni dey? Why him go dey tell u say dem put me for prison cos say i thief fone? Where him dey? I wan giv am serious injury
i nor knw oooooooooooooo but e b like say he de 4 bush wit e cows nd e wife raki de for market de sell tomatoes if u want tomatoes go meet raki she de sell fresh tomatoes even 4 under while her husband de sell cow but all of them get disease Posted: at 24-05-2014 10:49 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |