



Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Skypon tell me with solo voice ReplyWetin be ur problem? EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
''wispering'' e get one babe wey just dey whine nyash dey pass up and down for here. I wan do deal with her ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 25-05-2014 07:03 AM Choi..... ![]() ![]() ![]() ![]() go look bush u go see am for there
| |||||
I don catch am. E dey for where my goat dem dey stay ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
make u controll ur goats wella ooooooooooooooo because ajani is capable of doing anything Reply
| |||||
I don dey even hear dem d goats dey shout meaaa meaaa, i dey suspect say him dey put something for dem nyash ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
just peeping to see yeye peoples, i don dey miss yaba left patients Reply![]()
| |||||
make see person for my door mouth Replyskypon where is my bra wey you take last two years?
| |||||
Which bra? U giv me bra? ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
@omilim, u dey find yaba patients? ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Dem plenty for here ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 25-05-2014 11:49 PM go look bush u go see am for there i hear say he talk say he don fine one aboki wey excape from sambisa forest EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 26-05-2014 09:41 AM I don dey even hear dem d goats dey shout meaaa meaaa, i dey suspect say him dey put something for dem nyash i nor tell u ajanni worst pass boko haram boko haram de kidnap girls while he de kidnap animals
| |||||
I dey fear oo ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
NO DE DENIAL NA ReplyWETIN AJANNI DO UNA?
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 26-05-2014 05:00 PM Which bra? U giv me bra? see bra issues raising after two years am sure d bra get rusted wires sef
| |||||
Na my house girl dey wear that bra now ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Una too like bra oo ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Abeg carry ur coconut head comot for road b4 i use rakelly Bosom wipe u for face Reply![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
|
Photo Of Cardoso's 'Mystery' Women Who Call The Shots At CBN, Earn Above N50m Per Month
“Don’t Talk To Me Like A Student” – Daniel Bwala, Clashes With TV Anchor Rufai Useni
Bride Explains Why She Wore T-shirt And Joggers For Her Traditional Wedding
UNIZIK Student Physically Assaults Lecturer For Interrupting Her Tiktok Video
Colleagues Mourn Nigerian Doctor, Joe Madu Who Died After He Was Reportedly Denied Sick Leave
South Africans Call For Sack Of Minister After Chidinma Adetsina Was Spotted in Cape Town
Tuface Finally Comes Clean on His Relationship With Edo House Member, Natasha Macaulay (VID)
Nigerian Man, Augustin Arrested For Killing Spanish Wife & Setting Fire To Family Home In Spain
REVEALED; Why Oba of Benin Waited Until February 2025 To Bury His Mother, 49Yrs After Her Death
Watch As Angry Protesters Block Major Road In Zamfara After Bandits Kidnap Imam, 31 Others