no problem I hope say u know say na me get her chest and the pit hole wey dey between her legs.......head and toes no matter to me
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 8-08-2014 11:07 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Holyboss at 8-08-2014 12:17 PM (10 years ago) (m) Passing Posted: at 8-08-2014 12:17 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rakelly at 8-08-2014 03:59 PM (10 years ago) (f) >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> Posted: at 8-08-2014 03:59 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 8-08-2014 05:01 PM (10 years ago) (m) ...
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 8-08-2014 05:01 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 8-08-2014 06:17 PM (10 years ago) (f) Rakelly - but why? Jossy - u smoke? na human anatomy u dey describe like dat? Posted: at 8-08-2014 06:17 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 8-08-2014 11:13 PM (10 years ago) (m)  chai. ds world don spoil finish...sotey dem dey own person from head 2 toe & main d main...chai, chai,chai..dia is Ebola oooo
you sataaaaap dia, na jealousy be want kill you so, why yourn body day hot you na? Ability na you I said I day own? Posted: at 8-08-2014 11:13 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 8-08-2014 11:16 PM (10 years ago) (m) no problem I hope say u know say na me get her chest and the pit hole wey dey between her legs.......head and toes no matter to me
see it, ebola boy Posted: at 8-08-2014 11:16 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 8-08-2014 11:21 PM (10 years ago) (m) >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>  >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>  take jare my own extra beautiful woman Posted: at 8-08-2014 11:21 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
close dat ur ebola mouth b4 flies go full am
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 9-08-2014 06:20 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 9-08-2014 08:21 AM (10 years ago) (f)  you sataaaaap dia, na jealousy be want kill you so, why yourn body day hot you na? Ability na you I said I day own? how & y jealousy go kill me? abi jealousy na ebola? Posted: at 9-08-2014 08:21 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Holyboss at 9-08-2014 09:12 AM (10 years ago) (m) Posted: at 9-08-2014 09:12 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
francischi at 9-08-2014 11:41 AM (10 years ago) (m) Wait ooo.. Na only shataaap be d English wey ajanni learn for skul ?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 9-08-2014 11:41 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 9-08-2014 10:56 PM (10 years ago) (m) You well so? You no be lesson class only you go? Abi you think say we no know? Lets see ya skul uniform if you go skul Posted: at 9-08-2014 10:56 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 9-08-2014 10:58 PM (10 years ago) (m) how & y jealousy go kill me? abi jealousy na ebola?
na em day kill fast fast sef, abi you no know? Posted: at 9-08-2014 10:58 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 9-08-2014 10:59 PM (10 years ago) (m) how & y jealousy go kill me? abi jealousy na ebola?
na em day kill fast fast sef, abi you no know? Posted: at 9-08-2014 10:59 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
zeigbo at 10-08-2014 11:38 AM (10 years ago) (m)  u mean the main the main anu nchi
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 10-08-2014 11:38 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 10-08-2014 04:19 PM (10 years ago) (m) you sataaaaap who dey talk to d APE? Posted: at 10-08-2014 04:19 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Holyboss at 10-08-2014 04:45 PM (10 years ago) (m) Ape : Posted: at 10-08-2014 04:45 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
francischi at 10-08-2014 08:47 PM (10 years ago) (m) Ajanni . Na dream u dey so? Wetin u do with my uniform wey i dash u
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 10-08-2014 08:47 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 11-08-2014 11:14 AM (10 years ago) (f) u dey mad ni? na night school u go, i no wan tell am Posted: at 11-08-2014 11:14 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |