HOPEA23 at 4-09-2014 12:15 PM (10 years ago) (f)
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 4-09-2014 12:15 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chylind5 at 4-09-2014 01:43 PM (10 years ago) (f) Na wa oh. Posted: at 4-09-2014 01:43 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Make contract before you marry oh, cos if you by mistake divorce dem go share dat ur money oh. Posted: at 4-09-2014 03:51 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
So no Naija /African girls wey you like. OK,na your cross,carry am solo.....
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 4-09-2014 04:19 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
ken10000 at 4-09-2014 04:40 PM (10 years ago) (m) Russian girl??? Some tin de Under! Posted: at 4-09-2014 04:40 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chicco77 at 4-09-2014 04:45 PM (10 years ago) (f) ok Posted: at 4-09-2014 04:45 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
joseusi007 at 4-09-2014 07:06 PM (10 years ago) (m) Mumu make sure say u marry with contract ooo,say if Una divorce no sharing of ur money ooo, if Una divorce make everybody go him way, if not dem go share DAT ur money into 2 , if God help u, say she born, na into 3 or 4 dem go share am, I wish u luck
na u wen ur mumu don over ripe. so nigerian girls no dey divorce ? . The rate of nigerian girls divorcing is more than Russian girls. check ur facts before pointing . Posted: at 4-09-2014 07:06 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
schmit at 4-09-2014 07:46 PM (10 years ago) (f) na u wen ur mumu don over ripe. so nigerian girls no dey divorce ? . The rate of nigerian girls divorcing is more than Russian girls. check ur facts before pointing .
honeypot cat, no be u I dey talk to, u dey naija so u no go understand oyibo life.u no go understand wetin dem dey do our black brothers here. Posted: at 4-09-2014 07:46 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
schmit at 4-09-2014 07:48 PM (10 years ago) (f) I mean pusy cat, admin y Una dey write another thing na Posted: at 4-09-2014 07:48 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
daveobahon at 4-09-2014 08:25 PM (10 years ago) (m) na u wen ur mumu don over ripe. so nigerian girls no dey divorce ? . The rate of nigerian girls divorcing is more than Russian girls. check ur facts before pointing . NIGER BABES NA LEARNERS 4 WERE DS PPLE DEY DIVORCE O HW U GO TALK SAY WE DIVORCE PASS DEM? Posted: at 4-09-2014 08:25 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Foxtroft at 4-09-2014 08:55 PM (10 years ago) (m) Gbam, Gbam, Gbam. Game over, to all of u dreaming and fantasizing Igbo sisters, you will have to sleep again and have another dream. Mikel asked me to tell u that he is taken already because una bride price dey too much Posted: at 4-09-2014 08:55 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
schmit at 4-09-2014 09:34 PM (10 years ago) (f) na u wen ur mumu don over ripe. so nigerian girls no dey divorce ? . The rate of nigerian girls divorcing is more than Russian girls. check ur facts before pointing . NIGER BABES NA LEARNERS 4 WERE DS PPLE DEY DIVORCE O HW U GO TALK SAY WE DIVORCE PASS DEM?
Bros tell am, how u dey now? U never comment for sometimes now, hope dem no ban u? Posted: at 4-09-2014 09:34 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
schmit at 4-09-2014 09:36 PM (10 years ago) (f) Gbam, Gbam, Gbam. Game over, to all of u dreaming and fantasizing Igbo sisters, you will have to sleep again and have another dream. Mikel asked me to tell u that he is taken already because una bride price dey too much
u funny ooo, laugh wan kill me Posted: at 4-09-2014 09:36 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
mikel learn from other big prayers like u, like kanu nwakwo jay jay okacha joseph yobo and other prayer,pls we dnt want u to make that mistake ,onyinbo woman no dey last for marriage oooo come back home and get urself a wive.there still good and well trained girls in biafran land okay be wise young man, Posted: at 5-09-2014 06:47 AM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
Eyaa and Angela dey here dey wait for dis guy, well God knows best... Posted: at 5-09-2014 09:21 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
shehumusa at 5-09-2014 11:18 AM (10 years ago) (m) All Nigeria girls are indeed jealous Posted: at 5-09-2014 11:18 AM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
shehumusa at 5-09-2014 11:19 AM (10 years ago) (m) All Nigeria girls are indeed jealous
eyaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa Posted: at 5-09-2014 11:19 AM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
cocoeni at 5-09-2014 05:38 PM (10 years ago) (f) ok Posted: at 5-09-2014 05:38 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
miromiro70 at 5-09-2014 06:09 PM (10 years ago) (m) you people talking rubbish! which kind of money you talking about. he is also milinaire he just fall in love with this girl , nothing else you african love only money and everything about money, but is not true. so many people have money in this world, but they are not happy for living . happiness is different. so is not possible to black man fall in love with white woman or what. my husband also black and he is africa but we are together long time not for money but for happiness. for most african important money not love and filling only money. but is not good. that's why african man dont married african woman because african woman love only money not other things in the men. this is not my imagination , most african man talking this and i see is true. Posted: at 5-09-2014 06:09 PM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
Alright ! Posted: at 15-09-2014 05:58 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |