yettyness at 22-10-2014 12:21 PM (10 years ago) (f) yetty yetty....I no steal her heart.....with only ur heart am ok......infact my love for u na Jackie Chan
lol. Posted: at 22-10-2014 12:21 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 22-10-2014 05:29 PM (10 years ago) (f) na him be the man now...soon he go steal your heart and there will be nothing u can do about it.
for where? e no fit steal my heart at all. Jossy is only my yeye brother Posted: at 22-10-2014 05:29 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 22-10-2014 05:32 PM (10 years ago) (f) no...e don pass like dat....why u wan spoil my name to the only girl wey I dey trip for?....how I go take know the producer of yeye?
u no say u neva pass d person wey I fit beat..if u no take time, I go ask u 2 lie down flat now Posted: at 22-10-2014 05:32 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 22-10-2014 09:39 PM (10 years ago) (f) Abeg no vex Leave am I don tell make in dey respect people I go to in mama Posted: at 22-10-2014 09:39 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 22-10-2014 10:06 PM (10 years ago) (m) just busy dey read una yeye comment Posted: at 22-10-2014 10:06 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 22-10-2014 10:12 PM (10 years ago) (f) As a yeye boy u be Posted: at 22-10-2014 10:12 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
lol.  is dat all u can do?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-10-2014 12:18 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Make I catch u jossy
catch me if u can
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-10-2014 12:23 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
for where? e no fit steal my heart at all. Jossy is only my yeye brother
yeye brother ko,,family sister ni....if I wan steal ur heart,I go tell u?....the issue now be say I am wanted for yetty heart wey I don steal already
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-10-2014 12:24 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
u no say u neva pass d person wey I fit beat..if u no take time, I go ask u 2 lie down flat now
I want dat ur kind of beating.....abeg no waste time cuz I don lie down already as u instructed....just come on top and beat the hell out of me
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-10-2014 12:24 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Abeg no vex Leave am I don tell make in dey respect people I go to in mama
who ask u to beg?....I want her to beat...no come spoil show for me hia ooo
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-10-2014 12:25 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
yettyness at 23-10-2014 01:13 AM (10 years ago) (f) is dat all u can do?
you dont see them they come after me...now i go talk to auntie albi. Posted: at 23-10-2014 01:13 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yettyness at 23-10-2014 01:23 AM (10 years ago) (f) I want dat ur kind of beating.....abeg no waste time cuz I don lie down already as u instructed....just come on top and beat the hell out of me
see wetin i mean....that beating go end in bedroom...na him go do am do ram ...still i watch..... Posted: at 23-10-2014 01:23 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 23-10-2014 08:51 AM (10 years ago) (m) I shake my head pass
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 23-10-2014 08:51 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 23-10-2014 09:18 AM (10 years ago) (m) zeigbo i folo u for back Posted: at 23-10-2014 09:18 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 23-10-2014 09:18 AM (10 years ago) (m) zeigbo i folo u for back Posted: at 23-10-2014 09:18 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 23-10-2014 09:18 AM (10 years ago) (m) zeigbo i folo u for back Posted: at 23-10-2014 09:18 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 23-10-2014 09:37 AM (10 years ago) (m) huh na Hw many times u wan follow me
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 23-10-2014 09:37 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yettyness at 23-10-2014 09:40 AM (10 years ago) (f) 3 times Posted: at 23-10-2014 09:40 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you dont see them they come after me...now i go talk to auntie albi.
dont mind dem....dem dey jealous u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-10-2014 11:27 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |