see wetin i mean....that beating go end in bedroom...na him go do am do ram ...still i watch.....
which bedroom....na for back yard e go end,, and u dont need to watch
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-10-2014 11:29 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo i folo u for back
dis one wey u dey follow ram for back wit oil in ur pocket......I hope say u no go give am belle for nyash
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-10-2014 11:35 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 23-10-2014 05:15 PM (10 years ago) (m) tufiakwa, na anointing oil wey i wan pour for ur bare head Posted: at 23-10-2014 05:15 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 23-10-2014 08:54 PM (10 years ago) (f)  Ndi ara Posted: at 23-10-2014 08:54 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 23-10-2014 09:01 PM (10 years ago) (f) huh na Hw many times u wan follow me  zeigbo, dey dia dey do huh make brightossy dey folo u 4 back.I sorry 4 ur nyash Posted: at 23-10-2014 09:01 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 23-10-2014 09:03 PM (10 years ago) (f) I want dat ur kind of beating.....abeg no waste time cuz I don lie down already as u instructed....just come on top and beat the hell out of me
lekwa ds guy...jossy, u don spoil finish ooo Posted: at 23-10-2014 09:03 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 23-10-2014 09:05 PM (10 years ago) (f) yeye brother ko,,family sister ni....if I wan steal ur heart,I go tell u?....the issue now be say I am wanted for yetty heart wey I don steal already
u ds boy, u go sabi act film ooo Posted: at 23-10-2014 09:05 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tufiakwa, na anointing oil wey i wan pour for ur bare head
sorry I no nid am.....in fact make I advise u......if na true be say na anointing oil dey ur pocket so....abeg no use enter ur fellow man nyash.... e fit back fire
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-10-2014 10:48 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
lekwa ds guy...jossy, u don spoil finish ooo
really?....den na u spoil me finish
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-10-2014 10:49 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 24-10-2014 08:23 AM (10 years ago) (m) sorry I no nid am.....in fact make I advise u......if na true be say na anointing oil dey ur pocket so....abeg no use enter ur fellow man nyash.... e fit back fire
 so u no wan ur bare hair to grow? isi nkwocha Posted: at 24-10-2014 08:23 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 24-10-2014 09:18 AM (10 years ago) (m) I c
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 24-10-2014 09:18 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 24-10-2014 12:18 PM (10 years ago) (m) u seeam frm ur shrine? Posted: at 24-10-2014 12:18 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 24-10-2014 04:13 PM (10 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 24-10-2014 04:13 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 24-10-2014 06:05 PM (10 years ago) (f) really?....den na u spoil me finish
maka why? Posted: at 24-10-2014 06:05 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 so u no wan ur bare hair to grow? isi nkwocha I dey wear red cap....okpu ndi ozor
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 24-10-2014 10:20 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
maka why?
cuz na u dey teach me....I still dey remember when u dey tell me say no matter how dem press Bosom ,,e no go fit burst
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 24-10-2014 10:28 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 25-10-2014 11:47 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 26-10-2014 05:49 PM (10 years ago) (m) Reply |
zeigbo at 27-10-2014 01:27 PM (10 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 27-10-2014 01:27 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 28-10-2014 05:34 PM (10 years ago) (f) cuz na u dey teach me....I still dey remember when u dey tell me say no matter how dem press Bosom ,,e no go fit burst
maka gini? Posted: at 28-10-2014 05:34 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |