Coolguy, na me you dey take do joke.
I say bullet hang inside my machine and I no fit fire am again..
Your dick no go see better meat shop lai lai for what you just did.
14_Inches
i reject am ........ chei!!! na my fault .....make ya thing know see anything chop.....
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 9-10-2009 05:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
coolguy, where are you?? am really boiling with anger now. show ya face if I no chop off ya head today call be bastard.. Na you send me come here??? Why are you after me all the time?? Jealousy jealousy!!! 14_inches Posted: at 9-10-2009 08:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
coolguy,
where are you?? am really boiling with anger now. show ya face if I no chop off ya head today call be bastard..
Na you send me come here??? Why are you after me all the time?? Jealousy jealousy!!!
14_inches
i don show wetin u go do........oga 14:14 i get one offer for u ohhhhhhhh
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 9-10-2009 08:37 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 9-10-2009 08:38 PM (15 years ago) (f) wetin u dey yarn...@ 14 inches..u don spoil..which dick dey find something chop oo?/ehhe Posted: at 9-10-2009 08:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin u dey yarn...@ 14 inches..u don spoil..which dick dey find something chop oo?/ehhe
I don swear with my grey hair for hin Johnson, na famine ko kill hin Johnson, he no go see good meat chop!!! You know the bearded meat wey I dey talk about favourteee.. 14_inches Posted: at 9-10-2009 08:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
see fumble .... i bin dey think say na jackson u dey swear to
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 9-10-2009 08:49 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 9-10-2009 08:50 PM (15 years ago) (f) wetin u dey yarn...@ 14 inches..u don spoil..which dick dey find something chop oo?/ehhe
I don swear with my grey hair for hin Johnson, na famine ko kill hin Johnson, he no go see good meat chop!!! You know the bearded meat wey I dey talk about favourteee.. I no know the meat ooooo 14_inches Posted: at 9-10-2009 08:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na fish u know na
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 9-10-2009 08:56 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 9-10-2009 09:09 PM (15 years ago) (f) YES U ARE RIGHT Posted: at 9-10-2009 09:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 9-10-2009 09:13 PM (15 years ago) (m) ok i know now
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 9-10-2009 09:13 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
favourtee at 9-10-2009 09:14 PM (15 years ago) (f) good Posted: at 9-10-2009 09:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok i know now
There is a saying in my village that prick no die young, then he must to chop bearded meat!! Na elders talk am no be me!!! 14_Inches Posted: at 9-10-2009 09:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok i know now
There is a saying in my village that prick no die young, then he must to chop bearded meat!! Na elders talk am no be me!!! 14_Inches our dey talk say the juju that is hungry for blood will never be satisfied if giving palm oil
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 9-10-2009 09:19 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 9-10-2009 09:21 PM (15 years ago) (f) u both dey craze Posted: at 9-10-2009 09:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u both dey craze
our people dey say the journey to a thousand miles start with a step
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 9-10-2009 09:24 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 9-10-2009 09:26 PM (15 years ago) (m) a step ..........u will surely die walking..........why not a jumbo jet
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 9-10-2009 09:26 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
favourtee at 9-10-2009 09:27 PM (15 years ago) (f) u joined the crazy team already@ coolguy LMA0 Posted: at 9-10-2009 09:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 9-10-2009 09:30 PM (15 years ago) (m) no laff die ooh iya
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 9-10-2009 09:30 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tell am ooohh hw she go take care of the 34 children wey she born 4 u
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 9-10-2009 09:33 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 9-10-2009 09:34 PM (15 years ago) (f) u dey craze.ol which children? Posted: at 9-10-2009 09:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |