favourtee at 8-10-2009 07:35 PM (15 years ago) (f) welcum back on board favvyyy..... thankks crayfish Posted: at 8-10-2009 07:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@ poster..nawaoooo..load am well oo
Abeg Oga favourtee, how you dey load ya gun, abi na SAKABULA you dey use. No wonder you dey fire blanks on top of ya mrs. I pity you, Lagos guy go snatch ya wifey. You need to come for practical training... 14_Inches  @14:14: favvy no get gun oooo...  i dey tell u say 14 .......still dey drink fermented ogogoro with shepe  i wonder why he thinks favvy is with a gun... abi favvy na HimShe Abeg, pardon me, na the result of old age be that. I rushed the last drop of KAIN KAIN weh dey with me cos of the last special assignment weh I get for hand. But my eye don clear now. Join me to welcome favourtee after a long dis-apperance!! On behalf of myslef and other member of my body, I welcome you on this forum. 14_Inches On second and 3rd thought, I take back my apology. No be my fault. Why person go dey use flower cover hin face??? For confusing an elder stateman, I fine you 1 keg of Kain kain from Mama Lucky at Oshodi Bus Stop.. 14_inches To be brought to this forum on the next adjournment date. I RISE !!!! 14_Inches Posted: at 8-10-2009 07:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
welcum back on board favvyyy.....
thankks crayfish  faaaavvvyyy@#!%^.... Posted: at 8-10-2009 07:37 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
@ poster..nawaoooo..load am well oo
Abeg Oga favourtee, how you dey load ya gun, abi na SAKABULA you dey use. No wonder you dey fire blanks on top of ya mrs. I pity you, Lagos guy go snatch ya wifey. You need to come for practical training... 14_Inches  @14:14: favvy no get gun oooo...  i dey tell u say 14 .......still dey drink fermented ogogoro with shepe  i wonder why he thinks favvy is with a gun... abi favvy na HimShe Abeg, pardon me, na the result of old age be that. I rushed the last drop of KAIN KAIN weh dey with me cos of the last special assignment weh I get for hand. But my eye don clear now. Join me to welcome favourtee after a long dis-apperance!! On behalf of myslef and other member of my body, I welcome you on this forum. 14_Inches the ogogoro still dey smell for ya mouth
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 8-10-2009 07:37 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
@ poster..nawaoooo..load am well oo
Abeg Oga favourtee, how you dey load ya gun, abi na SAKABULA you dey use. No wonder you dey fire blanks on top of ya mrs. I pity you, Lagos guy go snatch ya wifey. You need to come for practical training... 14_Inches  @14:14: favvy no get gun oooo...  i dey tell u say 14 .......still dey drink fermented ogogoro with shepe  i wonder why he thinks favvy is with a gun... abi favvy na HimShe Abeg, pardon me, na the result of old age be that. I rushed the last drop of KAIN KAIN weh dey with me cos of the last special assignment weh I get for hand. But my eye don clear now. Join me to welcome favourtee after a long dis-apperance!! On behalf of myslef and other member of my body, I welcome you on this forum. 14_Inches On second and 3rd thought, I take back my apology. No be my fault. Why person go dey use flower cover hin face??? For confusing an elder stateman, I fine you 1 keg of Kain kain from Mama Lucky at Oshodi Bus Stop.. 14_inches To be brought to this forum on the next adjournment date. I RISE !!!! 14_Inches i support... Posted: at 8-10-2009 07:38 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
welcum back on board favvyyy.....
thankks crayfish  faaaavvvyyy@#!%^.... Abeg, Kris, leave favourtee for me. She no fancy you na me she dig. let sitting dog sleep oooo 14_inches Posted: at 8-10-2009 07:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na lie jare
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 8-10-2009 07:46 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 8-10-2009 09:12 PM (15 years ago) (m) 9ice joke Posted: at 8-10-2009 09:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
9ice joke
More tan 10 people have said that to me today alone. I think I deserve an award on this forum in recognition of my immeasurable contribution !!! thanks you pal.. Abeg, read all the comments, them dey more interesting than the joke itself.. 14_inches Posted: at 8-10-2009 09:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 8-10-2009 09:26 PM (15 years ago) (m) ok ooh
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 8-10-2009 09:26 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 8-10-2009 10:19 PM (15 years ago) (m) E be like say xter drink fermented ogogoro with shepe today ohh or him mrs don give am hmmming syndrome after he fire blanks
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 8-10-2009 10:19 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
mink at 8-10-2009 10:27 PM (15 years ago) (m) na una sabi o Posted: at 8-10-2009 10:27 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
xter at 8-10-2009 10:39 PM (15 years ago) (m) hmmmmm again jsexy !!!!!!!!!!!!!
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 8-10-2009 10:39 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 8-10-2009 10:45 PM (15 years ago) (m) Guy u need medical help
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 8-10-2009 10:45 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 8-10-2009 10:55 PM (15 years ago) (m) ur lies have been uncovered.................i gat somtin to tell u
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 8-10-2009 10:55 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 8-10-2009 11:03 PM (15 years ago) (m) Which lie and which sumtin?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 8-10-2009 11:03 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Abeg, J2sexy, I get one bush meat weh just dey walk any how in front of my house since yesterday. I tried make I chop am but my riffle no gree load... Wetin ago do? Any idea before he go run comot !!!! Any alternative loading method??? Pls helep me before I go comit SU.... This meat dey delicious. I dey smell am from a long distance... 14_inches Posted: at 9-10-2009 04:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
see talking
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 9-10-2009 04:53 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
yinkaolu_1 at 9-10-2009 05:02 PM (15 years ago) (m) ..... Posted: at 9-10-2009 05:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Coolguy, na me you dey take do joke. I say bullet hang inside my machine and I no fit fire am again.. Your dick no go see better meat shop lai lai for what you just did. 14_Inches Posted: at 9-10-2009 05:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |