Posted: at | |
| |||||
BLING MY GUY, GO ON SON! NA CONSCIENCE DE WORRY DEM ALL. IN FACT YORUBA PEOPLE AND DIRTINESS NA 5 AND 6, WITH OR WITHOUT EDUCATION. CARRY GO!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Reply
| |||||
passing Reply
| |||||
drop your partikola!! Reply
| |||||
Quote from: sobby on 24-05-2010 12:01 PM BLING MY GUY, GO ON SON! NA CONSCIENCE DE WORRY DEM ALL. IN FACT YORUBA PEOPLE AND DIRTINESS NA 5 AND 6, WITH OR WITHOUT EDUCATION. CARRY GO!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! GOOD COUNSEL IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
Quote from: prince316 on 24-05-2010 11:58 AM watin dey worry u, i be like igbati gbati Man for ur eyes yes u dey like them.....no be oyibo pikin u dey kidnap so? TALK AM LISTENING!!!
| |||||
FELLOW NAIJAPALS....MAKE UNA LOOK 4 @PRINCE PICTURE, NA KIDNAPPER HE BE.....HE DON KIDNAP SMALL OYIBO PIKIN TAKE AM SNAP PICTURE ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
u pple must be very stupid. if u are talkin abt lagos, is lagos not a no-man's land ? all of u full ground for lagos, dey dirty am, dey throw rubbish evrywhere in the gutter, u now come here dey open ur nonsensical mouth dey talk trash. Replyu tell me, is there any state in this country where there is no dirtiness ? esp lagos where the population is exploding, Thx God for fashola , wu is now doing "operation-beautify lagos" . make u pple dey think before u open ur mouths to talk. and if u dont av any reasonable thing to say, then keep shut !!
| |||||
Quote from: Mr-World on 24-05-2010 05:12 AM i talk am, i talk am sey dis SA-FIRE babe na yoruba bcos i dey notice the way she dey eye me like iya tunde lmao! never seen u b4.. but am igbo i just dont discriminate ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sobby on 24-05-2010 12:01 PM BLING MY GUY, GO ON SON! NA CONSCIENCE DE WORRY DEM ALL. IN FACT YORUBA PEOPLE AND DIRTINESS NA 5 AND 6, WITH OR WITHOUT EDUCATION. CARRY GO!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! omalicha no mind dem jorr.... i don carry go already and na ur area i dey come now.... Quote from: sa-fire on 25-05-2010 03:29 AM Quote from: Mr-World on 24-05-2010 05:12 AM i talk am, i talk am sey dis SA-FIRE babe na yoruba bcos i dey notice the way she dey eye me like iya tunde lmao! never seen u b4.. but am igbo i just dont discriminateits not discrimination ok?..... maybe u need to go through the post again to understand that i was asking a question and not stating a fact...
| |||||
b-i b, or watever u call u self, u dat u are asking dis kind of useless question, if u are so inquisitive 2 know why dont u do ur own finding, and let me ask u?, how clean are u? from ur head 2 ur toe, hw many times do u bath, paste, how long do u wear a shirt, trouser, jean, stockings b4 washing?. Reply
| |||||
Quote from: teznl on 25-05-2010 01:16 PM b-i b, or watever u call u self, u dat u are asking dis kind of useless question, if u are so inquisitive 2 know why dont u do ur own finding, and let me ask u?, how clean are u? from ur head 2 ur toe, hw many times do u bath, paste, how long do u wear a shirt, trouser, jean, stockings b4 washing?. hahaahahahahahahahahaha...... na vex u dey vex so?...... well if u wanna find out all those things then u gotta book a date with me so u can see for urself.... i cant stop laughing... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Mr-World on 24-05-2010 04:06 PM FELLOW NAIJAPALS....MAKE UNA LOOK 4 @PRINCE PICTURE, NA KIDNAPPER HE BE.....HE DON KIDNAP SMALL OYIBO PIKIN TAKE AM SNAP PICTURE u say watin
| |||||
u heard me well ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
any kidnapper in the house? Reply
| |||||
Quote from: blings_is_back on 26-05-2010 11:36 AM any kidnapper in the house? bia blings watin be ur own na!!! watin u wan use kidnapper take do
| |||||
i wan make dem kidnap somebody for me Reply
| |||||
who the person be?......... Reply
| |||||
u be kidnapper? Reply
| |||||
Blings, it is this ur post dat started the barrage of attacks on this forum........take your time ooo ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot