brightossy at 24-12-2014 02:02 PM (10 years ago) (m) but why master. very soon u go dey 'why me' Posted: at 24-12-2014 02:02 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 24-12-2014 02:07 PM (10 years ago) (f) abi u go con dey do back up for me make expert b drummer boy
na better thing b4444444444444444 but y u come de join my husband naaaaaaaaaaaaaaaaaaa ajanni nor de there even jossy self fit b d drummer boys Posted: at 24-12-2014 02:07 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 24-12-2014 02:09 PM (10 years ago) (f) ur nose blind? u no dey c chain for him waist? if u no dey c, listen! He is not ok
na you nai de craz na u nai de mad nonsense man Posted: at 24-12-2014 02:09 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 24-12-2014 02:11 PM (10 years ago) (m) na true, jossy no get wrk Posted: at 24-12-2014 02:11 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 24-12-2014 02:16 PM (10 years ago) (m) c ur face like shit wey dem shoot catapult Posted: at 24-12-2014 02:16 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 24-12-2014 02:18 PM (10 years ago) (f) c ur face like sh*t wey dem shoot catapult
for ur village nai shit de shoot catapult? na waaaaaaaa na bush u for come bcos i nor sure say na village Posted: at 24-12-2014 02:18 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 24-12-2014 02:26 PM (10 years ago) (m) i only go bush to look for u Posted: at 24-12-2014 02:26 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 24-12-2014 02:32 PM (10 years ago) (f) u de mad for head Posted: at 24-12-2014 02:32 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
but why master. very soon u go dey 'why me'
I dash u dat one
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 24-12-2014 05:27 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
na better thing b4444444444444444 but y u come de join my husband naaaaaaaaaaaaaaaaaaa ajanni nor de there even jossy self fit b d drummer boys  see as ur face swell up like kanda wey put for water over night
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 24-12-2014 05:27 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
u de mad for head
na for leg other pple dey mad?.....e be like say u na u mad pass
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 24-12-2014 05:29 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
na true, jossy no get wrk
hw person wey dey give pple work no go get work?....see ur head like Christmas goat
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 24-12-2014 05:31 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 24-12-2014 05:36 PM (10 years ago) (f) i only go bush to look for u
Posted: at 24-12-2014 05:36 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
expert...seriously now - r u ok?
u dey sick bed u dey ask me weda am ok  I go call them for ur house make dey con carry u go village cos as i dey see u u dey vex me, u are not improving
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 24-12-2014 09:45 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
ur nose blind? u no dey c chain for him waist? if u no dey c, listen! He is not ok
corn don give u brain tumor It is time for u to stop eating dry corn
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 24-12-2014 09:59 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
u de mad for head
exactly
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 24-12-2014 10:00 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
na better thing b4444444444444444 but y u come de join my husband naaaaaaaaaaaaaaaaaaa ajanni nor de there even jossy self fit b d drummer boys  my dear wife that will be a good job for that brainless boy calling jossy if he can get it
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 24-12-2014 10:02 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
see as ur face swell up like kanda wey put for water over night
she just woke up that time wey u see say her face swell up, shey Ur brain no dey work? U no suppose know? Aproko
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 24-12-2014 10:06 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 24-12-2014 10:41 PM (10 years ago) (m) una dn wake me wity una yeye Posted: at 24-12-2014 10:41 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 25-12-2014 07:48 PM (10 years ago) (f) see as ur face swell up like kanda wey put for water over night
na for your village that one de exist? Posted: at 25-12-2014 07:48 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |