I need a proof (Page 3)

Date: 17-12-2014 4:43 pm (10 years ago) | Author: BRIGHT OSSY
1 2 [3] 4
- omomarty at 25-12-2014 07:49 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 24-12-2014 05:29 PM
na for leg other pple dey mad?.....e be like say u na u mad pass

while you na for all body your de mad even ur brain self
Posted: at 25-12-2014 07:49 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 25-12-2014 07:51 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 24-12-2014 10:02 PM
my dear wife that will be a good job for that brainless boy calling jossy if he can get it

you are right my love
Posted: at 25-12-2014 07:51 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 25-12-2014 10:58 PM (10 years ago)
(m)
this una love don remind me of two mad ppl wey fall in love for kaduna
Posted: at 25-12-2014 10:58 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 26-12-2014 06:30 AM (10 years ago)
(m)
u sure say no be dem be dis?...look dem well and see weda u go recognize dia faces

Posted: at 26-12-2014 06:30 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 26-12-2014 09:05 AM (10 years ago)
(m)
give me their pictures. also bring ur own because u dey kaduna that tym before dem cure u.
Posted: at 26-12-2014 09:05 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 26-12-2014 01:41 PM (10 years ago)
(f)
i hope u go recognise dem...cuz i hear say u sef neva well finish
Posted: at 26-12-2014 01:41 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 26-12-2014 08:06 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: brightossy on 25-12-2014 10:58 PM
this una love don remind me of two mad ppl wey fall in love for kaduna

you de craz
Posted: at 26-12-2014 08:06 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 26-12-2014 08:07 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 26-12-2014 06:30 AM
u sure say no be dem be dis?...look dem well and see weda u go recognize dia faces

na you and tossy nai de mad for kaduna market dat year
Posted: at 26-12-2014 08:07 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 26-12-2014 11:12 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 26-12-2014 08:06 PM
you de craz
na exactly wetin that mad woman dey shout. if person dey pass she go dey shout, "u dey craze?"
Posted: at 26-12-2014 11:12 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 27-12-2014 09:41 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: brightossy on 25-12-2014 10:58 PM
this una love don remind me of two mad ppl wey fall in love for kaduna
na rakelly and ajanni be that cos I hear their story
Two of them don redeploy come yabaleft, dem dey receive treatment free of charge now

Posted: at 27-12-2014 09:41 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 27-12-2014 09:43 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 26-12-2014 08:06 PM
you de craz
Tey tey dear
The kind craze wey dey hin head no be here

Posted: at 27-12-2014 09:43 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 28-12-2014 09:13 PM (10 years ago)
(m)
Are u serious?

Posted: at 28-12-2014 09:13 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 29-12-2014 08:08 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: brightossy on 26-12-2014 11:12 PM
na exactly wetin that mad woman dey shout. if person dey pass she go dey shout, "u dey craze?"
lol
Posted: at 29-12-2014 08:08 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 29-12-2014 10:44 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 27-12-2014 09:43 AM
Tey tey dear
The kind craze wey dey hin head no be here
wakawaka, u neva still reach where u dey go?
Posted: at 29-12-2014 10:44 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 29-12-2014 11:43 AM (10 years ago)
(m)
Osa. Bo. Denche

Posted: at 29-12-2014 11:43 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- justmak at 30-12-2014 01:02 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 27-12-2014 09:43 AM
Tey tey dear
The kind craze wey dey hin head no be here
u are too dirty for my liking,

Posted: at 30-12-2014 01:02 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 30-12-2014 10:59 PM (10 years ago)
(m)
U wey no dey baff
anyway i happy for u cos na the kind of person wey alabi dey date u be

Posted: at 30-12-2014 10:59 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-12-2014 11:01 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: brightossy on 29-12-2014 10:44 AM
wakawaka, u neva still reach where u dey go?
in the next 24hrs i go reach

Posted: at 30-12-2014 11:01 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- justmak at 30-12-2014 11:08 PM (10 years ago)
(m)
we no need people like u inside our 2015,so muje baya

Posted: at 30-12-2014 11:08 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 31-12-2014 03:07 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 30-12-2014 10:59 PM
U wey no dey baff
anyway i happy for u cos na the kind of person wey alabi dey date u be
na jealousy go kill u ds boy
Posted: at 31-12-2014 03:07 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  3. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  6. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  7. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle

  8. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions