Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
I hear say some people wan follow me and blings comot, wey dem???..make una come make we go?? Replyshe got wat she wanted and she is complaining........what is the court dissolving?? was there an official wedding btw her and the alfa??......she just go there go collect pikin, so make she return back to her husband wey no fit produce.... no need for all these gra-gra A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
wetin be alfa's bank account balance? you sure say no be plan work when the woman don finish alfa money na that time she come remember her husband na wa o, because i no remember when i read say the husband dey beg her make she come back...... who wan chop ajeku Reply
| |||||
na me u dey ask? Reply
| |||||
you feel be alfa pady. Reply
| |||||
Quote from: franjonny on 3-11-2009 01:37 PM wetin be alfa's bank account balance? you sure say no be plan work when the woman don finish alfa money na that time she come remember her husband na wa o, because i no remember when i read say the husband dey beg her make she come back...... who wan chop ajeku no we no go follow tori dey get more interesting
| |||||
purecash, discussion still dey continue Reply![]()
| |||||
u people seem nt 2 understand anything. Una thk say Alfa no get emotional feelins cos na Angel ebi. Replydis life is just to beautiful cos u learn everyday
| |||||
passing and dancing Reply
| |||||
'dis life is just to beautiful 'kentk take it easy o. Reply![]()
| |||||
what i mean is what is bad is bad biko Reply![]()
| |||||
na advice be dat? Reply
| |||||
ABEG ASK AM AGAIN. Reply
| |||||
Which way Nigeria? ReplyOur is an only country where we show to the world a lot of nasty and laughable things: man of God holding on to another man's wife. Maybe that "man" like sweet thing but no wan spend to get hin own; na to just steal another man's thing. You for don go carry ashawo then. Yeye man
| |||||
MR WEDDING WHO U DEY CURSE NA? Reply
| |||||
its ok the woman hv not tell us the truth Reply
| |||||
WELLDONE ALFA,1 SHOT ON TARGET,1 GOAL SCORED.100% PROLIFIC. Reply
| |||||
lol Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
YOU PEOPLE SHOULD B REALISTIC ABOUT THE FAT THAT WERE IS THIS WOMEN WHEN THE ALFA IS PERFORMING THIS WONDERS ,SHE HERSELF LIKE IT BECOS SHE IS NOT BLAME WHEN THE ACTION IS GOING ON. ReplyBUT FOR THE ALFA HE IS GO TO B JUDGE ACCORDING TO D LAW OF THE LAW .
| |||||
d man strong oh...! all dis prophet them sef! na wao! he just want to enjoy himself shaaa... Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot