sam4rmnija at 15-11-2009 12:30 PM (15 years ago) (m) so if to say i come there come carry one or two gals go my crib and them dey do their thing, dem fit come arrest them and me abi? all those senators and house of rep guys wey dey collect millions every month for sitting and talk, talk, talk until 4 years pass, na good thing dem dey do abi? or all the project whey dem suppose to take better we life wey dem no do all this who go arrest dem? soon them g come around say make dem vote for them for second time abi? we will always continue to deceive no one bit ourselves. Posted: at 15-11-2009 12:30 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
cool4you at 15-11-2009 12:40 PM (15 years ago) (m) Thaks Posted: at 15-11-2009 12:40 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
iraboreric at 15-11-2009 12:56 PM (15 years ago) (m) govt and police let those hoozlier babes be, it's only availabe means to make their ends meat Posted: at 15-11-2009 12:56 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
derbi at 15-11-2009 01:28 PM (15 years ago) (m) who is passing those stupide order is that the problem we are talking about, stupid leader, they are like a man who is have maleria, going for brain oppration sick leaders of nigeria, nigeria disapointment agbaya, ok since they have arrested them what are they going to do with them iisss. Posted: at 15-11-2009 01:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osayanmwen at 15-11-2009 01:38 PM (15 years ago) (f) backwardness Posted: at 15-11-2009 01:38 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
but that na normal level na for everywhere around the world. backwardness 9ja. Posted: at 15-11-2009 01:46 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
truenaija2 at 15-11-2009 01:54 PM (15 years ago) (f) na god go punush the person wey catch them na god go punish the government na god go punish all of them haba work no dey na wetin person get to survive them go do now abi na keep lagos clean work u want make them dey do abi
GUY Y D TIN DEY PAIN U LIKE THESE I DEY SUSPECT u oooh he be like say u b honourable customer for this place, u b correct okoashawo nothing do u buisness need sponsors, GOD say may we b our brothers keeper and na wetin u dey do so i no get 2 much comment so keep on doing d gud work jah bless u Posted: at 15-11-2009 01:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akilapa at 15-11-2009 02:49 PM (15 years ago) (m) sheeett mehn!
y arrest them, when u cant provide jobs 4 them?
Posted: at 15-11-2009 02:49 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
vulcan at 15-11-2009 04:38 PM (15 years ago) (m)  what sort of rubbish was that. does it mean dat watever d europeans do we must copy it. God is merciful maybe nigeria would have been wiped out a million times over for dis are d kinds of things dat wipe a country out. eg sodom or wat do u think fellows Posted: at 15-11-2009 04:38 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
shanique at 15-11-2009 04:41 PM (15 years ago) (f) thatz their source of money so why the phyuk do they get arrested? unless they gon' provide money for their ass
U SwEaR U KnOw Me CuZ Ya HeArD My NaMe  BuT iF Ya EvA rEaLLy MeT Me YuD KnOw Da GaMe dRaMa NeVa EnDs And HaTaS ArE aLL tHa SaMe tHeY sMiLe To Ya FacE aNd sPiT oN yA NaMe  Posted: at 15-11-2009 04:41 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
balomosco at 15-11-2009 11:19 PM (15 years ago) (m) nigeria again Posted: at 15-11-2009 11:19 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
balomosco at 15-11-2009 11:21 PM (15 years ago) (m) sheeett mehn!
y arrest them, when u cant provide jobs 4 them?
nigeria again Posted: at 15-11-2009 11:21 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
davesawn at 16-11-2009 05:38 AM (15 years ago) (m) hmmmmmm our gov dont know the right thing to do @ times ............. Posted: at 16-11-2009 05:38 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
kingfelo at 16-11-2009 09:41 AM (15 years ago) (m) Abeg our govt no get better things to do dat why dem dey do robshu Posted: at 16-11-2009 09:41 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
dekko at 16-11-2009 10:04 AM (15 years ago) (m) do not arrest them live them,i am trying to fix every thing will so that they will get job,live them to enjoy their life tell then....... Posted: at 16-11-2009 10:04 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
dekko at 16-11-2009 10:12 AM (15 years ago) (m) do not arrest them live them,i am trying to fix every thing will so that they will get job,live them to enjoy their life tell then....... Posted: at 16-11-2009 10:12 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
BALCOLEO at 16-11-2009 10:45 AM (15 years ago) (m) where are we heading to?!!!!! Posted: at 16-11-2009 10:45 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
xter at 16-11-2009 11:49 AM (15 years ago) (m) are u aski ng me?
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 16-11-2009 11:49 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kayous at 16-11-2009 12:15 PM (15 years ago) (m) you people make me laugh.if you guys are complaining about these girls,what would you say about the zain sex scandal! Posted: at 16-11-2009 12:15 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Barthiyke at 16-11-2009 01:07 PM (15 years ago) (m) i beg govt release dem babes dem get there goods 2 sell,while the govt can't help out by providing jobs 4 them. Instead, dey steal our money 2 send dem kids abroad 2 go study vet.med & animal husbandry... Blind & ill-visioned govt.. Posted: at 16-11-2009 01:07 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |