atika at 12-12-2009 02:38 PM (14 years ago) (m) na so aby
okpeboy Posted: at 12-12-2009 02:38 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Teeco you want make I confrim???...........e go make you happy abi? ...........I no go tell you for now
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 12-12-2009 02:40 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 12-12-2009 02:43 PM (14 years ago) (m) Teeco you want make I confrim???...........e go make you happy abi? ...........I no go tell you for now Guys just dey disturb me sey why I dey use Dbanj Pic
Posted: at 12-12-2009 02:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yea I can see.........thanks.......thumbs up...............
Blings you wont understand, so fileeeeeeee
yes na boi he wont understand who be de boi?.... na dis thing make me shoot white man for congo yesterday oh! i no be white man na and if you talk too much Na children I go gada for you make them beat you if i get those children eh!, hmmmmm i jus dey pity dem in advance Posted: at 12-12-2009 02:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 12-12-2009 02:47 PM (14 years ago) (m) Yea I can see.........thanks.......thumbs up...............
Blings you wont understand, so fileeeeeeee
yes na boi he wont understand who be de boi?.... na dis thing make me shoot white man for congo yesterday oh! i no be white man na and if you talk too much Na children I go gada for you make them beat you if i get those children eh!, hmmmmm i jus dey pity dem in advance Na to organize 1 treller of children
Posted: at 12-12-2009 02:47 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Maimato at 12-12-2009 04:03 PM (14 years ago) (m) You is the girl! you are really supporting the re - branding project Posted: at 12-12-2009 04:03 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
teeco at 12-12-2009 04:19 PM (14 years ago) (m) You is the girl! you are really supporting the re - branding project
yeah
Posted: at 12-12-2009 04:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
25_vivi at 12-12-2009 04:26 PM (14 years ago) (f) life time mistake ,in hollywood thing are not the way it seems ,
lifetime mistake .. dont make me hissssssssssss here its disappointin ppl like u tat spoil this country its only money tat u saw not the aftermate of wat would hav come of it
LOVE . PEACE . PROSPERITY . what we all need Posted: at 12-12-2009 04:26 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
KleverC at 12-12-2009 07:24 PM (14 years ago) (m) pity
A good exercise for the heart is to bend down and help another up Posted: at 12-12-2009 07:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ulints at 17-12-2009 11:40 AM (14 years ago) (m) atleast the actress is not like that Ghanian girl called Ivy, that foolishly acted in a porn movie called Ghetto Gaggers all in the name of 100 dollars.So Pride and thumb up for our naija DIVA..God bless nigeria! Posted: at 17-12-2009 11:40 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Mekoyor at 17-12-2009 09:31 PM (14 years ago) (m) Hmmm.For d first time i dey hear dis kind thing.She really try.Proud of her
He who leaves him home to set fire in the world comes back home for more matches Posted: at 17-12-2009 09:31 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
LIZARD at 17-12-2009 09:35 PM (14 years ago) (m) a true African daata yeah.Dont test her cos she is a QUEEN Posted: at 17-12-2009 09:35 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
teeco at 18-12-2009 09:04 AM (14 years ago) (m) ok
Posted: at 18-12-2009 09:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yea I can see.........thanks.......thumbs up...............
Blings you wont understand, so fileeeeeeee
yes na boi he wont understand who be de boi?.... na dis thing make me shoot white man for congo yesterday oh! i no be white man na and if you talk too much Na children I go gada for you make them beat you if i get those children eh!, hmmmmm i jus dey pity dem in advance Na to organize 1 treller of children just for me?.... dem go wound oh Posted: at 18-12-2009 11:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
i love that
this is meczy.u shd always expect the .... Posted: at 19-12-2009 11:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jigaxsol at 20-12-2009 11:20 AM (14 years ago) (m) 1000 credits to you pretty! you are wort more than just an actress to nigerians but you are a role model to all GOD bless you...... Posted: at 20-12-2009 11:20 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
........ Posted: at 21-12-2009 11:33 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 21-12-2009 11:36 AM (14 years ago) (m) Yea I can see.........thanks.......thumbs up...............
Blings you wont understand, so fileeeeeeee
yes na boi he wont understand who be de boi?.... na dis thing make me shoot white man for congo yesterday oh! i no be white man na and if you talk too much Na children I go gada for you make them beat you if i get those children eh!, hmmmmm i jus dey pity dem in advance Na to organize 1 treller of children just for me?.... dem go wound oh if them no wound you go wound
Posted: at 21-12-2009 11:36 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hmmmmmmmmm this is wonderful 4 naija women Posted: at 21-12-2009 01:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok Posted: at 21-12-2009 02:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |