men sleeping with their house maids...who's to blame? (Page 5)

Date: 05-12-2009 2:17 pm (15 years ago) | Author: o a
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 14
- xikay at 7-12-2009 02:31 PM (15 years ago)
(m)
evrybody's fault
Posted: at 7-12-2009 02:31 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- BabatundeE1 at 7-12-2009 02:33 PM (15 years ago)
(m)
@ fidelia the maid fit good for bed pass wife oooooooooo.that is u ladies ve to undergo bed training.
Posted: at 7-12-2009 02:33 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- mazi at 7-12-2009 02:39 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: snappy on  7-12-2009 10:30 AM
let me add: conji na bad thingoooooooo person wey them marry put for house na lazy she goat,
house maid come enter house wey get correct some thing beside na fresh blood, better baka succulent Bosom
con dey flunt everything for the man front she no gree am see road, wetting you con expect the man make him do,
nobi to phyuk honeypot wey don ripe. haba any man go do the same.
the house maid don tempt am nobi small wetting you expect my people.
make we start to dey talk true abeg.
if u dont hv anything intelligent to contribute why nt stay away 4rm dis topic... Angry
Posted: at 7-12-2009 02:39 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 7-12-2009 02:42 PM (15 years ago)
(f)
better i pass

Posted: at 7-12-2009 02:42 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- BabatundeE1 at 7-12-2009 02:43 PM (15 years ago)
(m)
well it seems that people always beliv in partiality anyway.
Posted: at 7-12-2009 02:43 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Akpan01 at 7-12-2009 02:45 PM (15 years ago)
(f)
Why is it that this bed issue is so important to a man???why dey no get control of their private part???this is seriously unrespectfull and shitty...i cant get respect to such a man who cant control himself...simply nonsense..and for sure all of dem to blame...

Posted: at 7-12-2009 02:45 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- BabatundeE1 at 7-12-2009 03:05 PM (15 years ago)
(m)
@ Akpan u are tite.but there is one thing i want u to realize say harmattan dey and if madam no try dey do some films for oga na wahala be dat one.u sef know now.
Posted: at 7-12-2009 03:05 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- BabatundeE1 at 7-12-2009 03:07 PM (15 years ago)
(m)
@ fidelia u self put mouth.
Posted: at 7-12-2009 03:07 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Hearthrob at 7-12-2009 03:22 PM (15 years ago)
(f)
Wife to leave all her duties to her maid, husband can't control himself and maid disrespecting both her madam n oga,all is at fault.
Posted: at 7-12-2009 03:22 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- mazi at 7-12-2009 03:27 PM (15 years ago)
(m)
but there's a fuel leak somewhere dat started d fire...
where did dat fuel leaked 4rm?
cos there's no smoke witout fire.
Posted: at 7-12-2009 03:27 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- BabatundeE1 at 7-12-2009 03:30 PM (15 years ago)
(m)
@ heartrob so wat are now suggesting?
Posted: at 7-12-2009 03:30 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Akpan01 at 7-12-2009 03:33 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: BabatundeE1 on  7-12-2009 03:05 PM
@ Akpan u are tite.but there is one thing i want u to realize say harmattan dey and if madam no try dey do some films for oga na wahala be dat one.u sef know now.
yeh thats why i sad all of dem to blame...there r times in a woman life she no wish to make love...but it no means if she no gree 1 or 2 times.. her man to mess up....its just an excuse...if love is there...u will never wish to be with another woman...anyhow ya body is missin it...there r other things there deeply...

Posted: at 7-12-2009 03:33 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- gimac at 7-12-2009 03:37 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: mazi on  7-12-2009 03:27 PM
but there's a fuel leak somewhere dat started d fire...
where did dat fuel leaked 4rm?
cos there's no smoke witout fire.


nawaday u dont need fuel to start fire
Posted: at 7-12-2009 03:37 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 7-12-2009 03:39 PM (15 years ago)
(m)
interesting....
Posted: at 7-12-2009 03:39 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 7-12-2009 03:39 PM (15 years ago)
(f)
indeed lemme call 911 before fire go boast here looool

Posted: at 7-12-2009 03:39 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- BabatundeE1 at 7-12-2009 03:40 PM (15 years ago)
(m)
@ akpanthanx for your contribution to dis mata.but i want u to tell all dis babe and married one dat dey take gud kia of their hussy.
Posted: at 7-12-2009 03:40 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- mazi at 7-12-2009 03:49 PM (15 years ago)
(m)
this problem has been a long standing issue nd still happening...
u the young nd unmarried ones(guyz nd girls) should nt only think deep but look for better way of avoiding dis disgraceful act happening in ur marriage nd homes.
no couple or home is immuned 4rm dis.
mazi is too old to experience it at ma ripe age of 88yrs old.
Posted: at 7-12-2009 03:49 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- vivian07 at 7-12-2009 03:52 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: mazi on  7-12-2009 02:39 PM
Quote from: snappy on  7-12-2009 10:30 AM
let me add: conji na bad thingoooooooo person wey them marry put for house na lazy she goat,
house maid come enter house wey get correct some thing beside na fresh blood, better baka succulent Bosom
con dey flunt everything for the man front she no gree am see road, wetting you con expect the man make him do,
nobi to phyuk honeypot wey don ripe. haba any man go do the same.
the house maid don tempt am nobi small wetting you expect my people.
make we start to dey talk true abeg.
if u dont hv anything intelligent to contribute why nt stay away 4rm dis topic... Angry
hahahahahahahahahahahah...my ribs dey pain me ooo.. who be dis ape ?
Posted: at 7-12-2009 03:52 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 7-12-2009 04:07 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: BabatundeE1 on  7-12-2009 03:40 PM
@ akpanthanx for your contribution to dis mata.but i want u to tell all dis babe and married one dat dey take gud kia of their hussy.
FOR MY OWN SIDE MY MAN WELL SATISFIED TRUST ME Wink THATS WHY I GOT 4 KIDS Grin

Posted: at 7-12-2009 04:07 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- BabatundeE1 at 7-12-2009 04:28 PM (15 years ago)
(m)
@ vivian tell me something
Posted: at 7-12-2009 04:28 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 14

Featured Discussions