I Either Become The Governor Of Kogi Or Nothing Else Will Go On - James Faleke (Page 2)

Date: 07-12-2015 9:01 pm (9 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- okatee at 14-12-2015 11:45 AM (9 years ago)
(m)
birds of dsame feather abeg mak una fly dey go
Posted: at 14-12-2015 11:45 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 29-06-2016 10:43 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: precious Micheal on  7-12-2015 09:11 PM
Abeg pack well,Na today nyash dey for back? I thought you are a politician? Don't you know the game of politics&u know quite well that it is a dirty game,Mr faleke,if u can't beat them,u join them shikena!.
hlp me tel d foolish man
Posted: at 29-06-2016 10:43 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 29-06-2016 10:45 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on  7-12-2015 09:18 PM
All talk and e dey pain u abi, at least dem offer u deputy post...
Half bread is better dan none, not dat u'll make any difference anyway....
Na u go lose in d end....U talk too much u can't walk d walk...
hhmmmmmm,,,,na yeye man he b
Posted: at 29-06-2016 10:45 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 29-06-2016 10:46 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Sakibu Odunayo Oluwaseun on  9-12-2015 01:42 AM
I piri this man.... Those that seek power by force yesterday are today in the grave.  Better wise up.
lol..piri am wella
Posted: at 29-06-2016 10:46 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions