Eeya: Pasuma Acquires N12 Million Toyota Highlander But Doesnt Look Happy

Date: 07-02-2016 11:00 pm (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
[1] 2
- at 7-02-2016 11:00 PM (8 years ago)
Online (m)
According to a close source the fuji icon just acquired a N12million Toyota highlander. Congratulations!



Posted: at 7-02-2016 11:00 PM (8 years ago) | Addicted Hero
- zezprincess at 7-02-2016 11:07 PM (8 years ago)
(f)
@ poster,wetin you mean,no be like dis his face be? Or you wan make he show you his 32 teeth before you go no say he dey happy, Abeg congrats to pasuma joor.
Posted: at 7-02-2016 11:07 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- gogoman at 7-02-2016 11:08 PM (8 years ago)
(m)
poster na u sebi!!  what do u mean he no dey happy.. na so him face dey be na
Posted: at 7-02-2016 11:08 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply
- Eazyatumeyi at 7-02-2016 11:21 PM (8 years ago)
(m)
Lwkmd, poster you  funny o.
Posted: at 7-02-2016 11:21 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dareper at 7-02-2016 11:23 PM (8 years ago)
(m)
Not happy as how, poster?
Posted: at 7-02-2016 11:23 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 7-02-2016 11:28 PM (8 years ago)
(m)
make una no mind poster am sure
say na himself no happy for the car....
u no see am say pasuma don high....
base on the joy
Posted: at 7-02-2016 11:28 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- ujmaria at 7-02-2016 11:45 PM (8 years ago)
(f)
Congrats on your new collection
Posted: at 7-02-2016 11:45 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kp45 at 7-02-2016 11:51 PM (8 years ago)
(m)
@poster una lie wake me up this 2008 Highlander no even reach 4million.
Posted: at 7-02-2016 11:51 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Mopera at 8-02-2016 12:20 AM (8 years ago)
(m)
LOL, MAKE UNA LEAVE @POSTER ALONE OOO, DID YOU GUYS THINK ITS EASY TO GENERATE NEWS LIKE THIS. WELL ME JUST THEY PASS NI OOO.
Posted: at 8-02-2016 12:20 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- umokoro at 8-02-2016 12:29 AM (8 years ago)
(m)
This car no reach 12 millions 
Posted: at 8-02-2016 12:29 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Powerfulify at 8-02-2016 01:14 AM (8 years ago)
(m)
Congrats mehn
Posted: at 8-02-2016 01:14 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Linconblack at 8-02-2016 01:54 AM (8 years ago)
(m)
pasuma na self made millionaire, he get plenntttty monies. yeye poster because pasuma come buy just only one car make him dey jump up abi. i can see poverty dey follow u watch home videos Mr poster, change your poverty mentality OK.
Posted: at 8-02-2016 01:54 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- kingcalors at 8-02-2016 03:18 AM (8 years ago)
(m)
Make una no mind this poster, em problem na ENGLISH.
Posted: at 8-02-2016 03:18 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favuman at 8-02-2016 03:18 AM (8 years ago)
(m)
no be like dis his face be? Or you wan make he show you his 32 teeth before you go no say he dey happy, Abeg congrats
Posted: at 8-02-2016 03:18 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- KOSHIMANA at 8-02-2016 03:22 AM (8 years ago)
(m)
Ow does it affect d economy
Posted: at 8-02-2016 03:22 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Ennyolalekan at 8-02-2016 04:19 AM (8 years ago)
(m)
poster ho get life.

dat is how his face be especially after 4 wrap of cannabis....
Posted: at 8-02-2016 04:19 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ennyolalekan at 8-02-2016 04:20 AM (8 years ago)
(m)
poster go get life.

dat is how his face be especially after 4 wrap of cannabis....
Posted: at 8-02-2016 04:20 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Machealex at 8-02-2016 06:09 AM (8 years ago)
(m)
Poster na dis car be 12million na Nawaoo wetin una dey call our money self
Posted: at 8-02-2016 06:09 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nametalkam at 8-02-2016 08:11 AM (8 years ago)
Online (m)
Quote from: Macheal on  8-02-2016 06:09 AM
Poster na dis car be 12million na Nawaoo wetin una dey call our money self

Why not!? Even 2 dollars is worth 20 million, right now Nigerian currency is flopping more than anything!

Posted: at 8-02-2016 08:11 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Trueyarn at 8-02-2016 09:10 AM (8 years ago)
(m)
Hmmm,poster I no wan talk put for your matter,you no go fit shit for one week,any way Congratulation to you pasuma.
Posted: at 8-02-2016 09:10 AM (8 years ago) | Hero
Reply
[1] 2