Eeya: Pasuma Acquires N12 Million Toyota Highlander But Doesnt Look Happy (Page 2)

Date: 07-02-2016 11:00 pm (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- Trueyarn at 8-02-2016 09:16 AM (8 years ago)
(m)
Hmmm,poster I no wan talk put for your matter,you no go fit shit for one week,any way Congratulation to you pasuma.
Posted: at 8-02-2016 09:16 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- concentrate at 8-02-2016 01:56 PM (8 years ago)
(m)
Pls find out why he is not happy
Posted: at 8-02-2016 01:56 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nwaafoigbo at 8-02-2016 02:49 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Macheal on  8-02-2016 06:09 AM
Poster na dis car be 12million na Nawaoo wetin una dey call our money self
peper Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2016 02:49 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 8-02-2016 02:55 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: christian eze on  8-02-2016 02:49 PM
peper Grin Grin Grin
Chio Grin c hw u dey fall my hand. Na im b say u Neva go start dat nursery sch wey I send u.
Na wetin b peper, me no no abi na paper u won write?
Posted: at 8-02-2016 02:55 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- horizontal at 8-02-2016 03:24 PM (8 years ago)
(f)
KIKIIIIIIIIIIIIIIIIII KWAAAAAAAAAAAAAAAAAA
Posted: at 8-02-2016 03:24 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- akinmanchy at 8-02-2016 08:23 PM (8 years ago)
(m)
How u take know say him no happy? @poster

Posted: at 8-02-2016 08:23 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 9-02-2016 12:27 AM (8 years ago)
(m)
@OGA POSTER, IF PESIN DO FACE LYK DAT, DAT MEANS HE IS NOT HAPI? ND DAT CAR NO REACH 12MILLI...
Posted: at 9-02-2016 12:27 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AmazingMarie at 9-02-2016 05:32 AM (8 years ago)
(f)
pasuma congrats
Posted: at 9-02-2016 05:32 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- willyking at 9-02-2016 08:58 AM (8 years ago)
(m)
Why person eye no go red only one moto 12million 15 years of hard labour just 4 one moto, OK go seate down ontup of that moto u go know weyting I dey talk about
Posted: at 9-02-2016 08:58 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]