Leopard Injures Six People After Entering A School In India (Page 2)

Date: 08-02-2016 3:35 pm (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- favuman at 9-02-2016 11:55 AM (8 years ago)
(m)
Indians no fit use fat their juju catch d animal. Beside is there a zoo or forest around d school?
Posted: at 9-02-2016 11:55 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- diezo at 9-02-2016 03:58 PM (8 years ago)
(m)
NA D RESULT OF OVER TOO KNOW BE DAT SOMETHING DEY HIM OWN UNA GO CARRY AM WAN TRAIN WILD ANIMAL BY FORCE UNA FORGET SAY WETIN DON WILD DON WILD U NO GO FIT TAKE honeypot DO TIGER JUST LIKE D WAY U NO GO FIT TAKE LION DO DOG ME I DON TALK MY OWN FINISH MAKE I WAKA COMOT HERE BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 9-02-2016 03:58 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 10-02-2016 10:35 AM (8 years ago)
(m)
NAWA OO, TNK GOD SAY NOBODY DIE OO.
Posted: at 10-02-2016 10:35 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 10-02-2016 07:45 PM (8 years ago)
(m)
Nawa o, the gate man dey sleep ney? or them no close the cage well well?
Posted: at 10-02-2016 07:45 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- princedafe at 11-02-2016 11:07 AM (8 years ago)
(m)
Another senseless act
Posted: at 11-02-2016 11:07 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]