"I'm Too Rich To Buy Fake..." - Linda Ikeji Responds To Fake Hermes Birkin Accusations (Page 2)

Date: 17-02-2016 12:02 am (8 years ago) | Author: Victor A. Ofoma
1 [2]
- slimmygal at 17-02-2016 12:01 PM (8 years ago)
(f)
yeye dey smell, i wonder how many people she don help better their lifes wey she go spend such amount on ordinary bag. anyway, no be ur money u take buy am. u better go find man marry b4 u old finish abi na those bags be ur kids ni.
Posted: at 17-02-2016 12:01 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- damoshi007 at 17-02-2016 01:37 PM (8 years ago)
(m)
The last time I checked, Na Pounds dem dey spend for UK. Linda if u really wanna prove that the so called birkin bag is original. take pics of the receipt make we see. That's one thing with naija celeb. Most of them dey live fake life
Posted: at 17-02-2016 01:37 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- damoshi007 at 17-02-2016 01:39 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: ngfineface on 17-02-2016 08:22 AM
Let her scan and send the receipt naa. She is obviously lying. Its either the bags are fake or her sugar daddy bought it with his card and she does not want to display the receipt so the name will not show.
she no even need scan the receipt. as she dey take the pics of the bag. na so she suppose take picture of the receipt too.. And the last time i checked, na pounds dem dey spend for UK no be USD.
Posted: at 17-02-2016 01:39 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- victorstic1 at 17-02-2016 04:39 PM (8 years ago)
(m)
WHETHER THEY ARE FAKE OR GENUINE OR REAL IS NO ONE BUSINESS SOME PEOPLE JUST HAVE HATRED FR ANOTHER PEOPLE JUST BECAUSE THOSE PEOPLE ARE THERE , I KNOW U CANT BE POOR AND BE HAPPY IT TAKES ONLY THE GRACE OF GOD TO BE  HAPPY , BUT NOTWITHSTANDING WHEN U DONT USE THEM AS UR POINT OF CONTACT HOW WILL U GET OUT OF UR POVERTY BONDAGE ,
Posted: at 17-02-2016 04:39 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lilchuks28 at 17-02-2016 08:20 PM (8 years ago)
(m)
her life, not mine...Que Sera Sera
Posted: at 17-02-2016 08:20 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- emma4love3 at 25-03-2016 05:45 AM (8 years ago)
(m)
all an fake abeg
Posted: at 25-03-2016 05:45 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]