ujmaria at 2-03-2016 07:42 PM (9 years ago) (f) No be small thing, why is he impregnating them, may God have mercy on him Posted: at 2-03-2016 07:42 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Haso112 at 2-03-2016 09:09 PM (9 years ago) (m) I'm not sure what's handsome about this guy, all I see is one SKIN BLEACHED dude.... Posted: at 2-03-2016 09:09 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emma4love3 at 2-03-2016 10:50 PM (9 years ago) (m) the guy just dey enjoy himself up and. down i no blame am a the ladies i blame.... for doing i give u i give u...is time for ladies to wake up..abeg....ones guy handsome aaah...this one fresh..... Posted: at 2-03-2016 10:50 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
imaria at 2-03-2016 11:01 PM (9 years ago) (f) Bad market wetin fine for this stupid guy body I see the bleaching colour Posted: at 2-03-2016 11:01 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okatee at 2-03-2016 11:49 PM (9 years ago) (m) NA ONLI STUPID BITCHES WEN DEY LUK FR FYN BOIX DEY ALWAYZ FALL ENTER DIS KIND TRAP. Posted: at 2-03-2016 11:49 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
botlex at 3-03-2016 12:42 AM (9 years ago) (m) This lady get mind sha. And for the guy, I hope you must have learnt your lessons Posted: at 3-03-2016 12:42 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
botlex at 3-03-2016 12:42 AM (9 years ago) (m) This lady get mind sha. And for the guy, I hope you must have learnt your lessons Posted: at 3-03-2016 12:42 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
botlex at 3-03-2016 12:43 AM (9 years ago) (m) This lady get mind sha. And for the guy, I hope you must have learnt your lessons Posted: at 3-03-2016 12:43 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princedafe at 3-03-2016 02:10 AM (9 years ago) (m) Another senseless act Posted: at 3-03-2016 02:10 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hmmmm,cassanova man,see him body,he no go go find job do na to dupe ladies here&there,one day you go meet your match,lazy bamboo. Posted: at 3-03-2016 02:16 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
ladies beware!!!! Posted: at 3-03-2016 03:41 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
ngfineface at 3-03-2016 07:59 AM (9 years ago) (f) Sonia Efe shut up and cover your face in shame. You dated a guy for 3 years and still do not know him. If you had visited his family house and his house, you would know he is married. In your case, you preferred he move in with you. Since he promised you marriage, did he take you to any member of his family? Fool. Of course I will marry you is the first thing most guys tell a single girl just to have their way. Go and sit down and stop fooling yourself on fbuk. If he has actually done all you said, how come none has come over to accuse him? Posted: at 3-03-2016 07:59 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
diezo at 3-03-2016 03:00 PM (9 years ago) (m) MADAM TITUS NA MONEY DON LOSS U COME DEY PASTE FOR FB, TALK TRUE SAY U NO KNOW SAY D GUY DON DROP INVESTMENT FOR OUTSIDE BEFORE NA TRY U WAN TRY WETHER D GUY GO STAY WITH COME DEY TRY BRIBE AM WITH UR MONEY U DON SEE WHERE DEM DEY TAKE MONEY BUY MAN PUT FOR HOUSE ABI WETIN U THINK SAY HIM BE BARBIE WEY U WAN TAKE PLAY, OR MAYBE U WAN PAY HIM BRIDE PRICE USELESS OTOLO AB G CLEAR! MAKE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR WHO NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! Posted: at 3-03-2016 03:00 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oworen25 at 3-03-2016 06:33 PM (9 years ago) (m) I don't get it here, are ladies so dumb that some will swindle em and at the same time impregnate em as well
Ladies? when their brains are like chicken brain they never have second thoughts. Posted: at 3-03-2016 06:33 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Fran6ixfox at 3-03-2016 06:53 PM (9 years ago) (m) u phyuked up man Posted: at 3-03-2016 06:53 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
joyobis at 4-03-2016 04:19 AM (9 years ago) (f) Benin boys no dey ever wan work,always depending on woman money,some dey work sha,but its hard to find.
True my brother Iam a Benin. I knew I Benin guy 3weeks ago.because I don't do street work and he asked me money I didn't give me we broke up just 1week relationship so funny.this happened 3weeks ago here in italy. A Benin guy Posted: at 4-03-2016 04:19 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
horizontal at 4-03-2016 05:31 AM (9 years ago) (f) devil Posted: at 4-03-2016 05:31 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ugly thing, bleaching wan finish am. Posted: at 4-03-2016 02:00 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Hahahahahahaahaha handsome bobo....
http://www.naijapals.com/music/Money_Goa_Ft_Zigzag-48976 Posted: at 4-03-2016 03:47 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
I'm not sure what's handsome about this guy, all I see is one SKIN BLEACHED dude....
Na white monkey face im get na Posted: at 4-03-2016 04:09 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |