
Posted: at | |
Quote from: Bourne Identity on 22-03-2016 10:10 PM O boy,,, wetin u call ur sef,,, na so madness take hook u? I fear u o lol see how you don finish am![]()
| ||||||
Quote from: Eros Okundaye on 22-03-2016 10:19 PM This man is just too funny, why you nor see your own Church and why you nor name the country, french country full Africa and you nor even name if na Europe you dey talk but you say chase out, who chase who out before because to me them nor chase anybody out for france or belgium but search for them, they Always search to capture so Mr. I tell you this same thing happen for Mali and even happen for Abidjan and all this na french Country why now e happen for Belgium you say na that one be your prophesy? Stop fooling people don't. Mind him jare.... He really think say na everybody they fool like him...
| ||||||
IMPORTANT: watch the original before congratulating him for a confirmed prophecy! In the original he specifically stated it would be France, and that it would be on a Wednesday , Thursday, Friday, Saturday, Sunday in February, not a Tuesday in March! SCOAN really are despicable for putting out this deceptive video. All these details are edited out as we expose in the video below. Reply
| ||||||
ANYONE COULD HAVE PREDICTED IT.LET ME PREDICT MINE,THERE WILL BE A BOMB BLAST IN NORTHERN NIGERIA BEFORE THE END OF 2016.KMT Reply
| ||||||
You should have been so precise in your revelation, maybe you could have saved lives...hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Reply
| ||||||
Quote from: DR.kison on 22-03-2016 10:01 PM HE TOLD THEM, BUT THEY WERE NOT CAREFUL,,,, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Bro... why so much post from u.. this is what we call... NOTICE ME.. I FEEL YOU ARE LOOKING FOR AWARD... BE VERY VERY CAREFULLLLLLLLLLLLL
| ||||||
Stop prophesying doom. As a pastors pray for good not bad. Dis shows dat all u pastors prophesying are all agents of devil cus GOD who create us does not wish us his children bad. Reply
| ||||||
why disaster prophecy always, pastor, Jesus was not like this ooo, may God just have mercy ooo.... Reply
| ||||||
story for the gods Reply
| ||||||
OK FOR THIS KIND MATTER MY MOUTH REMAIN Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| ||||||
Nonsense post; T.B Joshua is a 419 pastor and his prophecies are fake stories only believed by fools. Reply
| ||||||
Man of God Thanks Reply
| ||||||
fraudstar Reply
| ||||||
whatever Reply
| ||||||
KPANKAN!!!! KISON DON MAD OOOO Reply
| ||||||
To me,no man can see tomorrow,Never say never,always watch your back. Reply
| ||||||
Quote from: Bourne Identity on 22-03-2016 10:18 PM D moron tb dey sick up stairs... For were u c for Bible talk say,, miracle or danger wey don happen finish na im one mumu call im sef man of God talk say na d prove b dis say e don already c am for vision....?? God punish devil No mind the yeyeman,let him continue to confuse the ignorant illitrates dey collect their money dey arrange himself,africa as a whole is really doommed,no hope for way out
| ||||||
tb tb ur church fall kill plenty pepo u no see dat one na the one wa d far na Him God the alway show u ....u must be surfering from spiritual shotsightedness go and enjoy ur Money u don too hustle bros ...enugo.. Replygeneral overseer
| ||||||
I don talk am b4 una no hear, na una dey listen to am... Reply
| ||||||
Quote from: Godfrey Abu on 22-03-2016 09:57 PM keep insulting him, jst be careful. becus u talk anyhow, have been noticing u, don't bring d riot of God to ur house. even those that have decerning spirit can talk, but for humbleness, dey are quite, but u, becus of freedom of speech sake, u end up abusing it. hmmmmmm.... It was like na that man born you... I pity you,,,, fake people.
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo