botlex at 13-05-2016 03:02 AM (8 years ago) (m) Nah she dey smoke am, no be me. So, eh no concern me Posted: at 13-05-2016 03:02 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
She dey look for yawa blessing Posted: at 13-05-2016 01:04 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Who e come epp?
Yawa nose? Posted: at 13-05-2016 01:04 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
This girl like Highness,, e even show for her behavior
Na so u c am Posted: at 13-05-2016 01:05 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Who cares.... Now because of this news my beans don burn
Yawa Posted: at 13-05-2016 01:05 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lol
Yawa no dey laugh Posted: at 13-05-2016 01:05 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
naija, na everything una go take as news? if she take picture with white house that mean say na she still get am, if i borrow shoe take picture how you want take know if na borrrow,make una bring picture wey smoke dey come out from her mouth
Na so na Posted: at 13-05-2016 01:05 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wasted generation
Yawa dey Posted: at 13-05-2016 01:06 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SMOKING HOT .....LIKE THIS
For yawa blessing Posted: at 13-05-2016 01:06 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Beef between bloggers and celebrities
Na so u take c am Posted: at 13-05-2016 01:07 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
This news is good for her. It will awaken her almost going down name.
Yawa don no Posted: at 13-05-2016 01:07 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Hmmmmmm,,,,make una look that pic wellla..its look like she is holding a long microphone oooo... not what u guys tot ooooo..lol
Yawa no be like that Posted: at 13-05-2016 01:07 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yawa luku luku Posted: at 13-05-2016 01:08 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I talk am say body dey pepper her, for dat questions
Yawa dey Posted: at 13-05-2016 01:08 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
She might as well smoke igbo if she likes, mr poster that remains her business not yours amebo  Na so u c am Posted: at 13-05-2016 01:11 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
even if she smoke @least east na wiv d husband. unlike some hookers in here
Yawa dey Posted: at 13-05-2016 01:11 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
You have said it all.
Na lie yawa Posted: at 13-05-2016 01:12 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yawa pikin Posted: at 13-05-2016 01:12 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
old news
Na so na Posted: at 13-05-2016 01:12 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Excuse me una see the ozing smoke?
Yawa question Posted: at 13-05-2016 01:13 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |