schmit at 16-06-2016 08:40 PM (4 years ago) (f) Where d post? Posted: at 16-06-2016 08:40 PM (4 years ago) | Hero | |
Reply |
Airbender at 16-06-2016 08:49 PM (4 years ago) (m) she must be a commedianne
#Air nation shall prevail. Posted: at 16-06-2016 08:49 PM (4 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dis has been going on for years even the people here for naijapals una don write worse english for here and una dey laff anoda person... If i have to write down the murdered english i dey encounter for here i go build palace for Banana Island so make una no criticize at all... Yes, it's funny but wetin una expect wen na so so strike dem dey strike... Good english is learned from home den to nursery, den secondary skool not at university level.... Posted: at 16-06-2016 09:49 PM (4 years ago) | Hero | |
Reply |
Dis has been going on for years even the people here for naijapals una don write worse english for here and una dey laff anoda person... If i have to write down the murdered english i dey encounter for here i go build palace for Banana Island so make una no criticize at all... Yes, it's funny but wetin una expect wen na so so strike dem dey strike... Good english is learned from home den to nursery, den secondary skool not at university level....
Good english is learned from home den to nursery, den primary, den secondary skool not at university level.... Posted: at 16-06-2016 09:53 PM (4 years ago) | Hero | |
Reply |
Lets give her the benefit of doubt. That might be the work of auto correction as there is nothing like Corper in the dictionary. My guess is she put Corper and her phone auto corrected it to corpse. Posted: at 18-06-2016 07:07 AM (4 years ago) | Newbie | |
Reply |
Vectorcy at 19-06-2016 07:26 PM (4 years ago) (m) Stupidity Posted: at 19-06-2016 07:26 PM (4 years ago) | Hero | |
Reply |
kison at 23-06-2016 07:31 PM (4 years ago) (m) Reply |
I dey tear pidgin no mean say I no go school Posted: at 23-06-2016 09:48 PM (4 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make I observe first poster and d girl Posted: at 23-06-2016 09:53 PM (4 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Poster wey u dey....,,? Do quick come answer ur call Posted: at 23-06-2016 09:54 PM (4 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na how many times I dey draw ur ear say make u no dey accuse person wen u no sabi go come......? Posted: at 23-06-2016 09:56 PM (4 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make I for no disgrace u too much I no gree observe all BT only d first line..... """Lord have mercy on us in this country. I wonder the kind of education the system is dishing out at this times.""""" Posted: at 23-06-2016 09:58 PM (4 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
You go school finish come here dey break bottle anyhow dey talk say """""" at this times"""""" Posted: at 23-06-2016 10:00 PM (4 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nothing dey ur head poster....,,, No.1 error dem tell u say na """at""" wey u suppose use for that place.....,,? Answer mi Posted: at 23-06-2016 10:02 PM (4 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Number 2 error....,,,,, na how d structure do u for mouth... "". after u blow d first 1 at,,, u come finish am with """""" this times""""""" Posted: at 23-06-2016 10:04 PM (4 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
English structure na zero,,, dis poster na konfirm olodo. E no no anything,,,, na only puff puff e go chop for school Posted: at 23-06-2016 10:08 PM (4 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
naijapals and him children,,,,, na d same bottle dem dey roll for here.. Dem no sabi Posted: at 23-06-2016 10:10 PM (4 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make dem begin dey type pidgin like me,,,, make we no say any mistake wey we tear... bcos pidgin dey involve,,, nobody go see am as mistake Posted: at 23-06-2016 10:13 PM (4 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Abi I lie,,,, make una come down to my level,,, so una fit use pidgin take accuse dat person,,,, no kwams Posted: at 23-06-2016 10:14 PM (4 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Good english is learned from home den to nursery, den primary, den secondary skool not at university level.... No be lie u talk at all Posted: at 23-06-2016 10:17 PM (4 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |