Dis has been going on for years even the people here for naijapals una don write worse english for here and una dey laff anoda person...
If i have to write down the murdered english i dey encounter for here i go build palace for Banana Island so make una no criticize at all...
Yes, it's funny but wetin una expect wen na so so strike dem dey strike...
Good english is learned from home den to nursery, den secondary skool not at university level....
[|quote]
Na true yarn....,,,
Posted: at | |