Posted: at | |
| |||||
better pass to suffer in nigeria.afterall you can never tell. Reply
| |||||
in 9 months time, we will come and rejoice with them both
| |||||
in 9 months time, we will come and rejoice with them both
| |||||
For the young husband his 69 years old grandma was still a virgin before they got married. Reply
| |||||
Na wen oyinbo woman don old and oyinbo man no dey look dem for eye na dat time dem dey go look for black men like dat foolish one cos d guy need paper. ReplyGod forbid bad thing.. How dem dey poke sef..?
| |||||
Forget oh, my guy no wetin he dey look for nd wen he get am...the rest na history. Reply
| |||||
Quote from: dickieponga on 30-06-2016 03:24 PM Na wen oyinbo woman don old and oyinbo man no dey look dem for eye na dat time dem dey go look for black men like dat foolish one cos d guy need paper. bag the head...and bang the body God forbid bad thing.. How dem dey poke sef..?
| |||||
Escape root Reply
| |||||
Yoruba's nd their lyf Reply#Air nation shall prevail.
| |||||
I pity that guy with that heavy duty way him call wife. Reply
| |||||
Quote from: mr gogo on 30-06-2016 01:48 PM they are same age!!! that bloody man no be 29 never Sometimes i dey see dis kin thing for parties...![]() I mean no disrespect to Igbos, Edos and Delta guys na dem dey carry all dis old old women about bcos of paper.. I give it to yoruba guys for dere taste in women...
| |||||
Quote from: victor on 30-06-2016 03:41 PM bag the head...and bang the body Hahahahahahaha ![]() ![]() I trust u, u pervert na ur style be dat...
| |||||
How can u say greener pastures, even people wey dey europe with dere paper dey suffer pass people wey dey naija, some of dem are even better off in naija and trust me wen i tell u dis for nothing... Reply
| |||||
when money speaks Reply
| |||||
may be na suffer cose an the guy look older then the lady Reply
| |||||
Forget,,,,,even this guy is more than 29 yrs old,,,,,no be today,,, Reply
| |||||
all cos of money Reply
| |||||
He wants to be a happily married man and probably have children. Reply
| |||||
LOL,IF THIS OLD MAN IS 29? HMMMM THERE IS A PROBLEM,,,,,,,,, CHANGE honeypot PLS Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot