Woman Added To FBI's Most Wanted List After Allegedly Killing Pregnant Woman, Unborn Child (Page 2)

Date: 04-07-2016 10:08 am (7 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2] 3 4 5 6
- zezprincess at 4-07-2016 04:20 PM (7 years ago)
(f)
Ewooo,why the mother go report to her daughter? Make I ask her,Your daughter na police abi amu robber? Oya see where the matter don land una,na death penalty,Rubbish.RIP to the dead.
Posted: at 4-07-2016 04:20 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- zoe61 at 4-07-2016 08:24 PM (7 years ago)
(f)
Evil woman
Posted: at 4-07-2016 08:24 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- benosky4 at 4-07-2016 09:35 PM (7 years ago)
(m)
Mad pple

Posted: at 4-07-2016 09:35 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- EDDYPRINCE at 4-07-2016 11:08 PM (7 years ago)
(m)
TO WHOM IT MAY CONCERN!!!!! Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-07-2016 11:08 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 4-07-2016 11:31 PM (7 years ago)
(m)
Chhaaaiiiiiiii see im face be lyk d kain amala oyinbo man dey chop
Posted: at 4-07-2016 11:31 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 4-07-2016 11:32 PM (7 years ago)
(m)
I blame d mama wey no arrest am d first time wey she waka go person house faya gun...,,, shey d mama no no say she don dey mad ni...?
Posted: at 4-07-2016 11:32 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 4-07-2016 11:33 PM (7 years ago)
(m)
Na wey casala don burst she go dey happy abi..?
Posted: at 4-07-2016 11:33 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 4-07-2016 11:34 PM (7 years ago)
(m)
I beg make dem bring that imbecile come naija kirikiri,,,,... 79 years imprisonment
Posted: at 4-07-2016 11:34 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 5-07-2016 04:26 AM (7 years ago)
(m)
Chhaaaiiiiiiii life is a Battle Field and not a Bed of Roses nobsmalltin at all...,,,,
I just dey observe!
Posted: at 5-07-2016 04:26 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 5-07-2016 05:54 AM (7 years ago)
(m)
Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 05:54 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Vectorcy at 5-07-2016 07:28 AM (7 years ago)
(m)
Yawa se bad tin 4 yawa country
Posted: at 5-07-2016 07:28 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 5-07-2016 07:28 AM (7 years ago)
(m)
Yawa na yawa everywhere
Posted: at 5-07-2016 07:28 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 5-07-2016 07:29 AM (7 years ago)
(m)
Yawa dan ruin her name
Posted: at 5-07-2016 07:29 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 5-07-2016 07:30 AM (7 years ago)
(m)
Pls, why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make
yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on,
yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 07:30 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 5-07-2016 07:30 AM (7 years ago)
(m)
Pls, why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make
yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on,
yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 07:30 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 5-07-2016 07:31 AM (7 years ago)
(m)
 everywhere I go. Na serious yawa make
yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on,
yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 07:31 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 5-07-2016 08:31 AM (7 years ago)
(m)
Some people really need to be careful... Seriously then
really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just
they waka pass. I will soon waka come again and latterly
waka go....
Posted: at 5-07-2016 08:31 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 5-07-2016 03:35 PM (7 years ago)
(m)
I am coming,let me consult the Ezemo ( chief priest ) to ask him what to comment AGAIN on this topic.staytuned don't go away.i am coming back
Posted: at 5-07-2016 03:35 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 5-07-2016 04:33 PM (7 years ago)
(m)
I am coming,let me consult the Ezemo ( chief priest ) to ask him what to comment AGAIN on this topic.staytuned don't go away.i am coming back
Posted: at 5-07-2016 04:33 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 5-07-2016 04:57 PM (7 years ago)
(m)
Yawa dey here, na so we take c am as yawa goes on. Yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 04:57 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 6