Re: OMG! See The Gigantic Snake Killed In A Bayelsa State Politician's New House (Photos)

Date: 25-07-2016 5:37 pm (8 years ago) | Author: sanusi modele
- at 25-07-2016 05:37 PM (8 years ago)
(f)
Dis snake self mumu, after he don swallow wetin pass am. E kon think say dat small place go contain am to pass, oponu snake. And u mr hon, u don steal masses money go dey build house abi. God go catch all of una one day.

Posted: at 25-07-2016 05:37 PM (8 years ago) | Gistmaniac

Featured Discussions