esonu at 19-03-2010 02:45 PM (15 years ago) (m) PALS NO YARB PLS... I WANT TO KNOW IF MAKING LOVE TO A WOMAN IN HER MENSES HAS ANY AFTER EFFECT APART FROM CONTRACTING DISEASE
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 19-03-2010 02:45 PM (15 years ago) | Hero | |
|
Not atall.....just make sure she wash very well b4, can get nasty most times Posted: at 19-03-2010 02:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 19-03-2010 02:54 PM (15 years ago) (m) trash! i can't dare the sight!!! instead i go suck Bosom free her
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 19-03-2010 02:54 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Starlette at 19-03-2010 02:58 PM (15 years ago) (f) hw wil one ve sex wit a girl under menses
De shining star Posted: at 19-03-2010 02:58 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
waco at 19-03-2010 03:00 PM (15 years ago) (m) so people dey do am o. even ashawo sef no dey rest, dem dey do am wella. if u ask dem go tell u, weda u sabi ha much dem go waste in three to four days wey the thing go last?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 19-03-2010 03:00 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
esonu at 19-03-2010 03:03 PM (15 years ago) (m) hmmmm
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 19-03-2010 03:03 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Starlette at 19-03-2010 03:07 PM (15 years ago) (f) me neva c sha
De shining star Posted: at 19-03-2010 03:07 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
waco at 19-03-2010 03:07 PM (15 years ago) (m) ok
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 19-03-2010 03:07 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Tuks at 19-03-2010 03:10 PM (15 years ago) (m) PALS NO YARB PLS... I WANT TO KNOW IF MAKING LOVE TO A WOMAN IN HER MENSES HAS ANY AFTER EFFECT APART FROM CONTRACTING DISEASE
No be bad tin sha....But medical science has a tin or two against it....Personally,i no fit do such. Posted: at 19-03-2010 03:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
so people dey do am o.
even ashawo sef no dey rest, dem dey do am wella.
if u ask dem go tell u, weda u sabi ha much dem go waste in three to four days wey the thing go last?
hahahhaha Posted: at 19-03-2010 03:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dat_dude at 19-03-2010 03:20 PM (15 years ago) (m) no, dnt do it, it gross... Posted: at 19-03-2010 03:20 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onchedu at 19-03-2010 03:29 PM (15 years ago) (m) Ha! No way that's right. Posted: at 19-03-2010 03:29 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 19-03-2010 03:33 PM (15 years ago) (m) people with experience dey talk, make i run o
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 19-03-2010 03:33 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Chyno at 19-03-2010 03:36 PM (15 years ago) (f) Question & Ans huh? Posted: at 19-03-2010 03:36 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Chyno at 19-03-2010 03:37 PM (15 years ago) (f) Question & Ans huh? Posted: at 19-03-2010 03:37 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Tuks at 19-03-2010 03:39 PM (15 years ago) (m) Question & Ans huh?
Na answer we want make u give.... Posted: at 19-03-2010 03:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 19-03-2010 03:40 PM (15 years ago) (m) after you don call call the guy idiot finish for the other side, u still follow am come here abi? Chyno e be like u like this esonu o
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 19-03-2010 03:40 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Tuks at 19-03-2010 03:40 PM (15 years ago) (m) Question & Ans huh?
Na answer we want make u give.... Posted: at 19-03-2010 03:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sesgylove at 19-03-2010 03:41 PM (15 years ago) (f) make u na leave road make i passin till you get to final ans. Posted: at 19-03-2010 03:41 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Tuks at 19-03-2010 03:54 PM (15 years ago) (m) make u na leave road make i passin till you get to final ans.
Where u dey run go? Posted: at 19-03-2010 03:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |