Oribhabor at 7-04-2010 08:02 PM (15 years ago) (m) Dis na Warri. No bi lai at ol. Ah ivun de fo Warri nau de du mai annual leave. Bot meni tins rimen we dem go du to put di ples fo beta levul as Oil City. Posted: at 7-04-2010 08:02 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
princedafe at 8-04-2010 01:15 AM (15 years ago) (m) if u all take note dis pictures were taken abt 3yrs agoo..dnt be deceived.....dis is surely nt ow warri looks like..
ms jealous Posted: at 8-04-2010 01:15 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
opc4obama at 8-04-2010 02:18 AM (15 years ago) (m) i love my city.da city of warri Posted: at 8-04-2010 02:18 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
ejibond at 8-04-2010 03:21 AM (15 years ago) (m) u no dey see am so, if u wan see am jus comot outside..... my village na heaven
If ur village na heaven,na im be say,na ur ghost dey post comments since. so na now u dey find out?.... na my ghost na chei! who kill you and which year dem kill you?? Posted: at 8-04-2010 03:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
micky3y3z at 8-04-2010 03:31 AM (15 years ago) (m) Lol Warri to the fullest.... Posted: at 8-04-2010 03:31 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Toks-E at 8-04-2010 08:21 AM (15 years ago) (m) Atleast them try for una
ooo mehn, teeco, these facilities have been there for a long time some dating back to 1990s. We dont need buildings of expensive taxis. We need things that matter to human lives.
2.0. Posted: at 8-04-2010 08:21 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 8-04-2010 08:24 AM (15 years ago) (m) Am proud to be a zee boy
zaria? yep
Posted: at 8-04-2010 08:24 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
eeoboh at 8-04-2010 01:03 PM (15 years ago) (f) real warri?  only for picture and not live i guess. Posted: at 8-04-2010 01:03 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
eeoboh at 8-04-2010 01:09 PM (15 years ago) (f) teeco the zee boy, ve u being to warri? Posted: at 8-04-2010 01:09 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
ziporah at 8-04-2010 01:19 PM (15 years ago) (f) This place na the bomb, i was there 2months ago, me i be waferian bebe Posted: at 8-04-2010 01:19 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
huh Posted: at 8-04-2010 04:10 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
passing Posted: at 8-04-2010 04:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
come back Posted: at 8-04-2010 04:43 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
if i come,i will shoot Posted: at 8-04-2010 05:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kurupt419 at 8-04-2010 05:57 PM (15 years ago) (m) huh nawaooo Posted: at 8-04-2010 05:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u dey fear? Posted: at 8-04-2010 06:12 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Oribhabor at 8-04-2010 09:00 PM (15 years ago) (m) If man pikin se ah de fo Warri an pesin no biliv na im sabi. Warri get im oun problem laik eni oda ples bot dat no min se e no get wok wen dem go du to mek am bam. Ol di piksho we un si ebaut Warri na tru. Welkom fo Warri. Posted: at 8-04-2010 09:00 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Their fight don finally bear fruit...we go soon start our own! God punish the devil. Posted: at 9-04-2010 08:39 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orland at 9-04-2010 10:41 AM (15 years ago) (m) Wetin? Posted: at 9-04-2010 10:41 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ur ugly Posted: at 9-04-2010 11:09 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |