Posted: at | |
| |||||
Terry G my guy i too love u abeg no do this kind thing again make them no go kill u for me o abeg. Reply
| |||||
Terry G my guy many people love u and i no want make u lost the love when we get for u o, as u dey sing ur musice so they sing am dey go like that o abeg because some one go soon pass me her love o make she first pass me her love first b4 u start to dey phyuk up o. Reply
| |||||
the guy self na 419 him wan do ihm people again na wahoooooooooo Reply
| |||||
Quote from: amokwiththis on 18-04-2010 10:01 AM this boy when say him non know y him no lke 9ja artist abeg make una use broom take sweep am commot for this 9ja pas. na true u talk bo00000000 if him nor like ihm people who him con like ?
| |||||
The police peoples suppose beat the guy small before dem release am but i trust Uniben students, dem go beat the guy blue black when he go go for the show. ginger the maga motherphyuker aka mr cheap bling. Reply
| |||||
robbing students unions by style , he must paid for it dearly too . onye ara Reply
| |||||
"1005 naira bling bling wey some boy dem dey wear" ReplyMallam Spicy must be a prophet sent from heaven...... no wonder why he beat up that Dj wey play the song for one club when he dey. True true i believe say "truth dey bitter for ear" ![]()
| |||||
Quote from: kelch on 18-04-2010 04:04 PM "1005 naira bling bling wey some boy dem dey wear" Mallam Spicy must be a prophet sent from heaven...... no wonder why he beat up that Dj wey play the song for one club when he dey. True true i believe say "truth dey bitter for ear" ![]() mallam spicy is a hater..make him go look for job...mchewww TerryG keep ginjahin my swagger You know you're the best when people you don't know hate you
| |||||
abeg make una free am Reply
| |||||
is all bull shit ReplySupport me... If you don't understand me don't write about me
| |||||
y wont he act like that he's a "mad-man".. disgusting stuff we hear about on this musicians. pls where's my Naeto C cant forgt that. YES BOSS Reply
| |||||
Na me be d ginger d ginger ReplyI'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!!
| |||||
you won be like naija presidents and May God be with you coz Going back to uniben means you are signing your death warrant. men wey sabi go fall you down Reply
| |||||
Quote from: kinco on 16-04-2010 12:13 AM I dnt like naija artist.i dnt knw y..................Dem dont know YOU
| |||||
oh Boy so u be scammer,no wonder mallam spicy yab u(OLE...) Reply
| |||||
SO NA TRUE MALLAM SPICY DEY TALK, HIM BLNG BLING NO FIT BUY HIM SHIRT. ReplyMAKE UNA NO BLAME AM, E NO EASY TO BE LIKE BANKY W AND P SQUARE.
| |||||
1.1 is never a big deal for him. Reply
| |||||
Nonsense/Rubbish Reply
| |||||
Mr. bling bling what a stupid swagga you drag your ugly name in the mould so you are not even worth #500,000 what a slap on your ugly face also what a lesson Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech