Mr-World at 18-05-2010 07:35 AM (14 years ago) (m) @fabmic what do u think u ar doing? u wan toast girl wey i carry dey waka? mind ur sef o
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 18-05-2010 07:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 18-05-2010 09:03 AM (14 years ago) (m) @fabmic what do u think u ar doing? u wan toast girl wey i carry dey waka? mind ur sef o
me no get girl friend o, cos i be reverend father Posted: at 18-05-2010 09:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mistura at 18-05-2010 09:05 AM (14 years ago) (f) @fabmic thx for noticing, i'v just being very busy @mr world, u no dey sleep ??
Posted: at 18-05-2010 09:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mcheeeeeeeeeeeeeeeeeeew Posted: at 18-05-2010 09:37 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Mistura at 18-05-2010 09:48 AM (14 years ago) (f) re u ok??
Posted: at 18-05-2010 09:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 18-05-2010 12:49 PM (14 years ago) (m) fabmic, u no go comot eyes 4 my girl body Posted: at 18-05-2010 12:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mistura at 18-05-2010 12:50 PM (14 years ago) (f) d prince welcom
Posted: at 18-05-2010 12:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 18-05-2010 12:56 PM (14 years ago) (m) @fabmic what do u think u ar doing? u wan toast girl wey i carry dey waka? mind ur sef o
me no get girl friend o, cos i be reverend father i no wan know but leave mistura alone...i see her coming out from ur room now, bewarned!
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 18-05-2010 12:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 18-05-2010 12:58 PM (14 years ago) (m) d prince welcom
i hear u my love, how r u today Posted: at 18-05-2010 12:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 18-05-2010 01:00 PM (14 years ago) (m) @fabmic what do u think u ar doing? u wan toast girl wey i carry dey waka? mind ur sef o
me no get girl friend o, cos i be reverend father i no wan know but leave mistura alone...i see her coming out from ur room now, bewarned! my girl come out from fabmic room, aru ame Posted: at 18-05-2010 01:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 18-05-2010 01:02 PM (14 years ago) (m) @fabmic thx for noticing, i'v just being very busy
@mr world, u no dey sleep ??
i dey wait if @prince finish make i enter
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 18-05-2010 01:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 18-05-2010 01:04 PM (14 years ago) (m) so u dey wait make i comot make u enter my girl abi!!!! e no go work for u Posted: at 18-05-2010 01:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 18-05-2010 01:06 PM (14 years ago) (m) @fabmic what do u think u ar doing? u wan toast girl wey i carry dey waka? mind ur sef o
me no get girl friend o, cos i be reverend father i no wan know but leave mistura alone...i see her coming out from ur room now, bewarned! my girl come out from fabmic room, aru ame if u call her ur girl again i will murder 2 members here right now
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 18-05-2010 01:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 18-05-2010 01:09 PM (14 years ago) (m) so u dey wait make i comot make u enter my girl abi!!!! e no go work for u
u dey ****** i love her die...........i fit sacrifice myself 4 cross bcos of her
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 18-05-2010 01:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 18-05-2010 01:12 PM (14 years ago) (m) na me love her pass u ooo Posted: at 18-05-2010 01:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mistura at 18-05-2010 01:20 PM (14 years ago) (f) u guys una no even woo me not to talk of me accepting and una don dey call me una own
Posted: at 18-05-2010 01:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 18-05-2010 01:26 PM (14 years ago) (m) ok, now i know u love me bcos u ar looking straight into my eyes......don`t tell me that u love me pass urself oo, i know, i know, and also remember that a V
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 18-05-2010 01:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mistura at 18-05-2010 01:28 PM (14 years ago) (f) wandering
Posted: at 18-05-2010 01:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 18-05-2010 01:31 PM (14 years ago) (m) wandering 4 what?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 18-05-2010 01:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 18-05-2010 01:32 PM (14 years ago) (m) na me love her pass u ooo
wake up man, stop dreaming
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 18-05-2010 01:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |