Can you get Someone to reply your mails/get their attention by using this kind of lines?  You are the reason why I have sleepless nights. You are the reason why I tend to hold my pillow tight. It's you that I'm thinking of when I lay down at night. And you are the reason I can't sleep, we are meant for each other ...Im in love with you that one na for girls wey still dey grow up........how you want a mature girl to believe say person no dey sleep because of her? Abi na how dey take chyke you?........brb Ehh, na how you take chyke me Posted: at 13-05-2010 11:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 13-05-2010 12:01 PM (14 years ago) (m) u be albino but am talking about oyibo both of them are d same..............and God creat them all......read ur bible have u ever seen albino 4 bible?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 13-05-2010 12:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 13-05-2010 12:03 PM (14 years ago) (m) luv no dey exist 4 naija. money rules here....dem dey chop luv
. Na lie! I believe my future wife go LOVE me die see u you can't see me........ who wan see u?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 13-05-2010 12:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 13-05-2010 12:04 PM (14 years ago) (m) Can you get Someone to reply your mails/get their attention by using this kind of lines?  You are the reason why I have sleepless nights. You are the reason why I tend to hold my pillow tight. It's you that I'm thinking of when I lay down at night. And you are the reason I can't sleep, we are meant for each other ...Im in love with you that one na for girls wey still dey grow up........how you want a mature girl to believe say person no dey sleep because of her? Abi na how dey take chyke you?........brb Ehh, na how you take chyke me  na lie, i no dey chyke women na women dey chyke me........
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 13-05-2010 12:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 13-05-2010 12:05 PM (14 years ago) (m) @mr.world....................u r my world.......without u there's no naijapals
who mix this charm wey u wan take charm me?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 13-05-2010 12:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Can you get Someone to reply your mails/get their attention by using this kind of lines?  You are the reason why I have sleepless nights. You are the reason why I tend to hold my pillow tight. It's you that I'm thinking of when I lay down at night. And you are the reason I can't sleep, we are meant for each other ...Im in love with you that one na for girls wey still dey grow up........how you want a mature girl to believe say person no dey sleep because of her? Abi na how dey take chyke you?........brb Ehh, na how you take chyke me  na lie, i no dey chyke women na women dey chyke me........ hahahaha stori Posted: at 13-05-2010 12:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 13-05-2010 12:07 PM (14 years ago) (m) Can you get Someone to reply your mails/get their attention by using this kind of lines?  You are the reason why I have sleepless nights. You are the reason why I tend to hold my pillow tight. It's you that I'm thinking of when I lay down at night. And you are the reason I can't sleep, we are meant for each other ...Im in love with you that one na for girls wey still dey grow up........how you want a mature girl to believe say person no dey sleep because of her? Abi na how dey take chyke you?........brb Ehh, na how you take chyke me  na lie, i no dey chyke women na women dey chyke me........
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 13-05-2010 12:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skipo4u at 13-05-2010 12:08 PM (14 years ago) (m) Can you get Someone to reply your mails/get their attention by using this kind of lines?  You are the reason why I have sleepless nights. You are the reason why I tend to hold my pillow tight. It's you that I'm thinking of when I lay down at night. And you are the reason I can't sleep, we are meant for each other ...Im in love with you Are u sure? Posted: at 13-05-2010 12:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 13-05-2010 12:10 PM (14 years ago) (m) luv no dey exist 4 naija. money rules here....dem dey chop luv
. Na lie! I believe my future wife go LOVE me die see u you can't see me........ who wan see u? bia i go flog you........
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 13-05-2010 12:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 13-05-2010 12:12 PM (14 years ago) (m) luv no dey exist 4 naija. money rules here....dem dey chop luv
. Na lie! I believe my future wife go LOVE me die see u you can't see me........ who wan see u? bia i go flog you........ e be like sey u wan cry oo
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 13-05-2010 12:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 13-05-2010 12:14 PM (14 years ago) (m) Can you get Someone to reply your mails/get their attention by using this kind of lines?  You are the reason why I have sleepless nights. You are the reason why I tend to hold my pillow tight. It's you that I'm thinking of when I lay down at night. And you are the reason I can't sleep, we are meant for each other ...Im in love with you that one na for girls wey still dey grow up........how you want a mature girl to believe say person no dey sleep because of her? Abi na how dey take chyke you?........brb Ehh, na how you take chyke me  na lie, i no dey chyke women na women dey chyke me........ hahahaha stori
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 13-05-2010 12:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Can you get Someone to reply your mails/get their attention by using this kind of lines?  You are the reason why I have sleepless nights. You are the reason why I tend to hold my pillow tight. It's you that I'm thinking of when I lay down at night. And you are the reason I can't sleep, we are meant for each other ...Im in love with you Are u sure? Sure about what? Posted: at 13-05-2010 12:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
esonu at 13-05-2010 12:20 PM (14 years ago) (m) LOL
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 13-05-2010 12:20 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
luv no dey exist 4 naija. money rules here....dem dey chop luv
. Na lie! I believe my future wife go LOVE me die You dey encounrage yourself baa Posted: at 13-05-2010 12:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 13-05-2010 12:43 PM (14 years ago) (m) luv no dey exist 4 naija. money rules here....dem dey chop luv
. Na lie! I believe my future wife go LOVE me die You dey encounrage yourself baa  Believe and it shall come to pass........
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 13-05-2010 12:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 13-05-2010 12:59 PM (14 years ago) (f) @world................how many girl u want put belle? Posted: at 13-05-2010 12:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 13-05-2010 03:38 PM (14 years ago) (m) Can you get Someone to reply your mails/get their attention by using this kind of lines?  You are the reason why I have sleepless nights. You are the reason why I tend to hold my pillow tight. It's you that I'm thinking of when I lay down at night. And you are the reason I can't sleep, we are meant for each other ...Im in love with you lol, sometimes i wonder what i would have done if i was a lady. una dey try sha
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 13-05-2010 03:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Can you get Someone to reply your mails/get their attention by using this kind of lines?  You are the reason why I have sleepless nights. You are the reason why I tend to hold my pillow tight. It's you that I'm thinking of when I lay down at night. And you are the reason I can't sleep, we are meant for each other ...Im in love with you lol, sometimes i wonder what i would have done if i was a lady. una dey try sha wot wld you have done? Posted: at 13-05-2010 04:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 13-05-2010 04:16 PM (14 years ago) (m) I bet u dnt want to know.
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 13-05-2010 04:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
why wont i wanna know? i sure do.... Posted: at 13-05-2010 04:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |