bestgift at 27-05-2010 10:15 AM (14 years ago) (f) who dey go guys house? make una come my house too. hiss!!!!!!!!!! Posted: at 27-05-2010 10:15 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
u get house abi na ur mama and papa house u dey talk about Posted: at 27-05-2010 11:01 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bhl72 at 27-05-2010 11:30 AM (14 years ago) (m) na wah o... babes Posted: at 27-05-2010 11:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Chinnys at 27-05-2010 11:39 AM (14 years ago) (f) hahaha just tryin' to map their territory
no be man own the territory? even as at that, i can still hide dem under my bed where other gurls will not see it until her own turn of coming wel done, just passing Posted: at 27-05-2010 11:39 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
amin4u at 27-05-2010 02:00 PM (14 years ago) (m) The girls do know best than men, and they should provide satisfactory answer Posted: at 27-05-2010 02:00 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
hmmmm the thing don tire me oooo
Posted: at 27-05-2010 02:28 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
qunodinga at 27-05-2010 02:39 PM (14 years ago) (f) Last nyt a guy left his boxers in my house.....n.p wat does dat mean? Posted: at 27-05-2010 02:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bestgift at 27-05-2010 03:17 PM (14 years ago) (f) u get house abi na ur mama and papa house u dey talk about
i dont blame u, na u get ur mouth Posted: at 27-05-2010 03:17 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 27-05-2010 08:57 PM (14 years ago) (m) Last nyt a guy left his boxers in my house.....n.p wat does dat mean?
 Dis Girl l don dey Suspect yu Since Wetin una do before he Leave?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 27-05-2010 08:57 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 27-05-2010 08:58 PM (14 years ago) (m) Anyway, l think he want make yu help am Wash am, dat's all
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 27-05-2010 08:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lol, i hope you dont do that ?@Kennee Posted: at 27-05-2010 09:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 27-05-2010 09:08 PM (14 years ago) (m) lol, i hope you dont do that ?@Kennee
 l no dey go Girl room ooo l'm a Good Child
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 27-05-2010 09:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
 yea so 5 babes u visited last wk told me Posted: at 27-05-2010 09:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 27-05-2010 11:17 PM (14 years ago) (m)  yea so 5 babes u visited last wk told me  Chei!! Dis is Defamation of Character, we need to Settle dis issue for my room Courtroom
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 27-05-2010 11:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ceejay58 at 28-05-2010 04:08 AM (14 years ago) (m) Reply |
ceejay58 at 28-05-2010 04:12 AM (14 years ago) (m) PALS WHY IS IT THAT MOST GURLS NORMALLY LEAVE THEIR PANT OR BRASSIER IN A GUYS HOUSE PRETENDING TO HAVE FORGOTTEN IT AFTER BATHING IN THE BATHROOM
chie!!!.......... esonu e be like say dem don turn ur room to where dem dey dump their old pants and brassier..... Posted: at 28-05-2010 04:12 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bestgift at 28-05-2010 08:33 AM (14 years ago) (f)  yea so 5 babes u visited last wk told me  Chei!! Dis is Defamation of Character, we need to Settle dis issue for my room Courtroom i will be the magistrate Posted: at 28-05-2010 08:33 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bomsiluv at 28-05-2010 03:47 PM (14 years ago) (f) No comment Posted: at 28-05-2010 03:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 28-05-2010 03:55 PM (14 years ago) (m)  yea so 5 babes u visited last wk told me  Chei!! Dis is Defamation of Character, we need to Settle dis issue for my room Courtroom i will be the magistrate No Shaking as far as yu Come Prepared
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 28-05-2010 03:55 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kayfem at 28-05-2010 05:52 PM (14 years ago) (m) na them sabi you put paint or you no put your bra, men will always do what they want to do so whats the essence Posted: at 28-05-2010 05:52 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |