mallorca at 11-06-2010 09:53 AM (13 years ago) (m) why u come tell me sey God dey watch?
is he not watching us?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 11-06-2010 09:53 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
u are O Y O , wu is Irule? i dont even know him sef. i know say ojoro don enter dis thin., anyway , na u sabi. Posted: at 11-06-2010 09:56 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mr-World at 11-06-2010 10:05 AM (13 years ago) (m) @mallorca ok, i now understand @Dupsy u sure sey u don really wake from sleep?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 11-06-2010 10:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nope, i was still dozing and at thesame time typing Posted: at 11-06-2010 05:16 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ScReAmZ-X at 11-06-2010 07:22 PM (13 years ago) (f) This mr. world boi wants to be everywhere and in everything. Posted: at 11-06-2010 07:22 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Mistura at 11-06-2010 07:58 PM (13 years ago) (f) bleble i don dey admire u taytay o ha body na?
am i safe waco ??
Posted: at 11-06-2010 07:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 11-06-2010 09:51 PM (13 years ago) (m) i done show, eh he bad belle clear 4 road Posted: at 11-06-2010 09:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 11-06-2010 10:06 PM (13 years ago) (m) sha, i just wan thank does wey vote during this election Posted: at 11-06-2010 10:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brizio at 11-06-2010 10:40 PM (13 years ago) (m) thank God, we don get new INEC chairman, Mr World mentor don comot. Posted: at 11-06-2010 10:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 12-06-2010 10:46 AM (13 years ago) (m) This mr. world boi wants to be everywhere and in everything.
wetin dat 1 com mean?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 12-06-2010 10:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 12-06-2010 11:00 AM (13 years ago) (m) bleble i don dey admire u taytay o ha body na?
am i safe waco ?? am always here to protect u, and as 4 waco, he`s now in prison 4 calling ur name anyhow
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 12-06-2010 11:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvvy at 12-06-2010 11:43 AM (13 years ago) (m) they don bribe Mr world....... e no easy Posted: at 12-06-2010 11:43 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 12-06-2010 11:49 AM (13 years ago) (m) who tell u sey dem bribe me?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 12-06-2010 11:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mistura at 12-06-2010 11:51 AM (13 years ago) (f) bleble i don dey admire u taytay o ha body na?
am i safe waco ?? am always here to protect u, and as 4 waco, he`s now in prison 4 calling ur name anyhow
Posted: at 12-06-2010 11:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan01 at 12-06-2010 11:52 AM (13 years ago) (f) IS THAT A GOOD SIGN FOR SOME1 TO BE MR NAIJAPALS?? WHAT R THE ENQUARIES??
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 12-06-2010 11:52 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
fabmic at 12-06-2010 11:52 AM (13 years ago) (m) inec chairman pls. i need to arrest somebody here npow Posted: at 12-06-2010 11:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 12-06-2010 11:56 AM (13 years ago) (m) who is the person?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 12-06-2010 11:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan01 at 12-06-2010 11:57 AM (13 years ago) (f) ASK AM O
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 12-06-2010 11:57 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Mistura at 12-06-2010 11:59 AM (13 years ago) (f) asking
Posted: at 12-06-2010 11:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 12-06-2010 12:02 PM (13 years ago) (m) bleble i don dey admire u taytay o ha body na?
am i safe waco ?? am always here to protect u, and as 4 waco, he`s now in prison 4 calling ur name anyhow oboy see earlly morning kiss
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 12-06-2010 12:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |