so dis election na only for 2010 pals?
those wey dey here before noget mouth
abi dem no fit vote?
na new new pals dem just nominate for there
moreso, ur election na iwurised one
Posted: at | |
Quote from: eagleseyez on 8-06-2010 07:25 PM Election conductor hold it! wen did u join NP?so dis election na only for 2010 pals? those wey dey here before noget mouth abi dem no fit vote? na new new pals dem just nominate for there moreso, ur election na iwurised one Believe it or not I Rule
| |||||
Quote from: irule on 8-06-2010 07:30 PM Quote from: eagleseyez on 8-06-2010 07:25 PM Election conductor hold it! wen did u join NP?so dis election na only for 2010 pals? those wey dey here before noget mouth abi dem no fit vote? na new new pals dem just nominate for there moreso, ur election na iwurised one 2007 ending and i must tell u, i hardly know u forget abt my posts, look for old folks in here and ask them, ppl like zie, mazi, kennee, cbee pires, onchendu, vixenx, myra, princemeche, cant mention all i dnt always sit on net cos i get busy but it was fun and still is, sometimes i like coming in here have fun
| |||||
u pple still do these child play? ReplyI ROLL WITH THE BEST SO FU*K THE REST...
| |||||
No 1. Mr Naijapals how soon are we gonna expect the stuff na? ReplyNo 2. Eagleeyez u entered into naijapals in 2007 ending, u better look 4 dis name onuorahuchenna that`s my old profile, so i think i came here b4 u.........and u don`t have to complain bcos we need a leader that will be online when ever we need him. PERIOD TALK AM LISTENING!!!
| |||||
2008 ending Replyand i must tell u, i hardly know u forget abt my posts, look for old folks in here and ask them, ppl like zie, mazi, kennee, cbee pires, onchendu, vixenx, myra, princemeche, cant mention all i dnt always sit on net cos i get busy but it was fun and still is, sometimes i like coming in here have fun
| |||||
i came here b4 u, maybe u should ask TEECO,diplo,xter,d.p, just2sexy and others so i think i deserve a lil respect from u ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: Mr-World on 8-06-2010 07:48 PM No 1. Mr Naijapals how soon are we gonna expect the stuff na? No 2. Eagleeyez u entered into naijapals in 2007 ending, u better look 4 dis name onuorahuchenna that`s my old profile, so i think i came here b4 u.........and u don`t have to complain bcos we need a leader that will be online when ever we need him. PERIOD ok no problem papa uwa... onu n'ekwurora 1 in naijapals i dey ur side but i no sabi those peeps no worry e no matter,i just talk my own
| |||||
Quote from: Mr-World on 8-06-2010 07:52 PM i came here b4 u, maybe u should ask TEECO,diplo,xter,d.p, just2sexy and others so i think i deserve a lil respect from u i dont blv so, but all the same e no matter,na fun we come catch i know these peeps u want respect i'll give u as long as we no fight Onu n'ekwurora 1, i salute! what bout that?
| |||||
Quote from: Mr-World on 8-06-2010 06:55 PM Quote from: misshelly on 8-06-2010 06:19 PM Quote from: Kennee on 8-06-2010 06:05 PM Una no go go Nominate for the Real thing now ooo Make una dey here dey follow dis World wey no know anything and anywhere how do u mean, i understand broken English a lil bite, i am not his fan, how i wish he was try to ride on me, i would had let the sleeping dog ly it`s a lie, u ar my fan, u once sent me a message asking me when my album will be out, so don`t deny me here oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
@EAGLEEYEZ na u come, UDO DIRI GI NWANNE ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: Kennee on 8-06-2010 08:05 PM Quote from: Mr-World on 8-06-2010 06:55 PM Quote from: misshelly on 8-06-2010 06:19 PM Quote from: Kennee on 8-06-2010 06:05 PM Una no go go Nominate for the Real thing now ooo Make una dey here dey follow dis World wey no know anything and anywhere how do u mean, i understand broken English a lil bite, i am not his fan, how i wish he was try to ride on me, i would had let the sleeping dog ly it`s a lie, u ar my fan, u once sent me a message asking me when my album will be out, so don`t deny me here oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() what is funny? TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: misshelly on 8-06-2010 06:19 PM Quote from: Kennee on 8-06-2010 06:05 PM Una no go go Nominate for the Real thing now ooo Make una dey here dey follow dis World wey no know anything and anywhere how do u mean, i understand broken English a lil bite, i am not his fan, how i wish he was try to ride on me, i would had let the sleeping dog ly l mean there's a Real Nomination going on right now by NP Admin. When yu Open the "Relationships & romance" Page, Look at the Gray Section above the members' topics... Where yu also find "Naijapals Anthem" WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Mr-World on 8-06-2010 08:08 PM Quote from: Kennee on 8-06-2010 08:05 PM Quote from: Mr-World on 8-06-2010 06:55 PM Quote from: misshelly on 8-06-2010 06:19 PM Quote from: Kennee on 8-06-2010 06:05 PM Una no go go Nominate for the Real thing now ooo Make una dey here dey follow dis World wey no know anything and anywhere how do u mean, i understand broken English a lil bite, i am not his fan, how i wish he was try to ride on me, i would had let the sleeping dog ly it`s a lie, u ar my fan, u once sent me a message asking me when my album will be out, so don`t deny me here oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() what is funny? What else but yur Kolo? WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
kennee i will beat u oo ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: Mr-World on 8-06-2010 08:07 PM @EAGLEEYEZ na u come, UDO DIRI GI NWANNE dirikwa gi how ur children na? how many u born sef? i no go ask abt wife becos i sure say no be 1 u get ![]()
| |||||
i get concubinesssss I NEVER MARRY OOOO, how about u? ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
me na wives i get, i no try? Replyat least na legal one i do dem be investments U know say concubines no make sense, if man die, dem go run but wives must get pikins to sell ![]()
| |||||
na true oooo.............but 4 of my concubines are about to pay my groom prize, should i agree? ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
passing Reply
| |||||
INEC....Mr world u be original Maurice Iwu Reply
|
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)