Mr-World at 9-06-2010 07:39 AM (13 years ago) (m) brizio what makes u to say that? NO PERSONALITY HAS EVER COMPLAINED ABOUT MY ELECTION AND THE RESULT but AREA BOYZ LIKE U DO COMPLAIN
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 9-06-2010 07:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dugbe at 10-06-2010 09:39 AM (13 years ago) (m) U sure say no be IWU conduct the election.....lol Congrats 2 yu all Posted: at 10-06-2010 09:39 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
waco at 10-06-2010 09:56 AM (13 years ago) (m) the people wey do this election, e be like una relate to Murice Iwu. una sabi the act of rigging wella. result even come out b4 the election. see una.... na who and who vote?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 10-06-2010 09:56 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blesyn003 at 10-06-2010 10:01 AM (13 years ago) (f) Eeem if i may ask, which gift una con give mr naijapal nw. Posted: at 10-06-2010 10:01 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 10-06-2010 10:06 AM (13 years ago) (m) bleble i don dey admire u taytay o ha body na?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 10-06-2010 10:06 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
I saw Iwu here!
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 10-06-2010 11:26 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 10-06-2010 01:33 PM (13 years ago) (m) I saw Iwu here!
at were?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 10-06-2010 01:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
this election!
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 10-06-2010 01:37 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
irule at 10-06-2010 01:43 PM (13 years ago) (m) I saw Iwu here!
u look like Iwu's Concubine
Believe it or not I Rule Posted: at 10-06-2010 01:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dirtykid at 10-06-2010 01:47 PM (13 years ago) (m) how did that Vote went.. how can people Vote without commenting the reason why they vote for anyone.. I wanted to ask that to the Chief of this Election.. even the ones that Vote me should say reason for Voting me, why they think i deserve their ballot paper. Well i see K leg design on this election.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 10-06-2010 01:47 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Ify4life at 10-06-2010 02:41 PM (13 years ago) (f) congatulation
ify lovly girl is her. Posted: at 10-06-2010 02:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
irule at 10-06-2010 02:55 PM (13 years ago) (m) congatulation
oh thanks, you are a darling
Believe it or not I Rule Posted: at 10-06-2010 02:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I saw Iwu here!
u look like Iwu's Concubine becos you were iwunized?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 10-06-2010 05:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 11-06-2010 01:32 AM (13 years ago) (m) this election! your a suspect
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 11-06-2010 01:32 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 11-06-2010 01:49 AM (13 years ago) (m) see wetin dis people dey talk, I GO JUST FINGER 1 OF U WEY DEY YARB NOW NOW
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 11-06-2010 01:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 11-06-2010 02:53 AM (13 years ago) (m) see wetin dis people dey talk, I GO JUST FINGER 1 OF U WEY DEY YARB NOW NOW
Anambarian pet God is watching you
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 11-06-2010 02:53 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Beauti4 at 11-06-2010 03:11 AM (13 years ago) (f) congarat! Posted: at 11-06-2010 03:11 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Mr-World at 11-06-2010 08:45 AM (13 years ago) (m) @mallorca wetin happen na?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 11-06-2010 08:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 11-06-2010 09:18 AM (13 years ago) (m) @mallorca wetin happen na?
wey wetin hapen?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 11-06-2010 09:18 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 11-06-2010 09:41 AM (13 years ago) (m) why u come tell me sey God dey watch?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 11-06-2010 09:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |