Una still dey argue?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 10-07-2010 05:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 10-07-2010 10:12 PM (14 years ago) (m) I just dey come now, d man don collect him car? Posted: at 10-07-2010 10:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skipo4u at 10-07-2010 11:37 PM (14 years ago) (m) he wan buy another one Posted: at 10-07-2010 11:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
buy wetin? d man money don finish Posted: at 11-07-2010 12:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skipo4u at 11-07-2010 05:33 AM (14 years ago) (m) finish for where? Posted: at 11-07-2010 05:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
anwumario at 11-07-2010 08:15 AM (14 years ago) (m) There is no smoke without fire......Next he will buy u house and say he wants to be a closer friend.......na all these men, dey take our future wife Posted: at 11-07-2010 08:15 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Skipo4u at 11-07-2010 08:30 AM (14 years ago) (m) na so Posted: at 11-07-2010 08:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 11-07-2010 10:57 AM (14 years ago) (m) True talk Posted: at 11-07-2010 10:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skipo4u at 11-07-2010 11:06 AM (14 years ago) (m) ok Posted: at 11-07-2010 11:06 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 12-07-2010 09:16 AM (14 years ago) (m) ha una dey?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 12-07-2010 09:16 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 12-07-2010 09:21 AM (14 years ago) (f) me i no wella.
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 12-07-2010 09:21 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
waco at 12-07-2010 09:37 AM (14 years ago) (m) u don carry belle?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 12-07-2010 09:37 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 12-07-2010 09:51 AM (14 years ago) (f) u don carry belle?
nooooooooooo
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 12-07-2010 09:51 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
waco at 12-07-2010 09:58 AM (14 years ago) (m) wetin com dey worry u na?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 12-07-2010 09:58 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 12-07-2010 10:04 AM (14 years ago) (f) strees i just need rest. and my girl wey dey do ha IT no dey..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 12-07-2010 10:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
waco at 12-07-2010 10:05 AM (14 years ago) (m) emmmmmmmm, u need some massage?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 12-07-2010 10:05 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
justloveme at 12-07-2010 11:31 AM (14 years ago) (m) that one na new tin? u no see watin senator dey use ur money do? abeg if u no like the man someone go just collect am fast -fast Posted: at 12-07-2010 11:31 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 12-07-2010 11:48 AM (14 years ago) (f) emmmmmmmm, u need some massage?
YES DEAR!
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 12-07-2010 11:48 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bomsiluv at 12-07-2010 11:51 AM (14 years ago) (f) go to portharcourt and confirm now
Where for Port Harcourt make I go confirm myself Posted: at 12-07-2010 11:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 12-07-2010 11:53 AM (14 years ago) (m) must u confirm? i don see the car this wkend
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 12-07-2010 11:53 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |