My boss bought me a car (Page 20)

Date: 30-06-2010 12:30 pm (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 17 18 19 [20] 21 22 23 ... 35
- sophiebaby at 7-07-2010 10:40 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skipo4u on  7-07-2010 10:33 AM
Quote from: onyiis on  7-07-2010 10:09 AM
Quote from: sophiebaby on  7-07-2010 09:39 AM
onyi baby.. abi oooooooooooooo. how u dey na........ u no fit even say make u buy me one top sef from the shopping? thank god say u no bash my car... u really use am well.

Sorry oo i buy something but na skipo say make i no give you say u no need am  Grin Grin
so u come tell am now...but u told me u wont tell her that i say so....
Sophie u no need am now...u pass that one...

is ok. but una for allow see d tin naaaa

Posted: at 7-07-2010 10:40 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-07-2010 10:41 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: onyiis on  7-07-2010 10:37 AM
Quote from: oluwashinaforus on  7-07-2010 10:22 AM
I NEVER BELIEVE THERE IS A GOOD MAN TO THAT EXTEND, U SHOULD TRY AND WATDH YUR TONGUE, "ANYTHING FOR U SIR" WHT DID U EXPECT THE MAN NEED? WHT DID U EXPECT IF IT IS U AS A LADY THAT BOUGHT A GUY JUST ORDINARY BINTUNS (OKO IJAPA), TELL ME AHT U NEED FROM A GUY LIKE THAT. THE MAN NEED U AS SECOND OR FIFTH WIFE, GET READY TO ENJOY YUR PICANTO AND HAVE FOCUS TO FACE THE RIVAL AT HOME.

The only thing the man need from her is loyalty as an employee  Grin Grin Grin

gbam

Posted: at 7-07-2010 10:41 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-07-2010 10:42 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on  7-07-2010 10:36 AM
e b like say onyii dey run things with sophie's boss....

wallas watch d way u dey talk oooo..

Posted: at 7-07-2010 10:42 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skipo4u at 7-07-2010 10:48 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  7-07-2010 10:40 AM
Quote from: Skipo4u on  7-07-2010 10:33 AM
Quote from: onyiis on  7-07-2010 10:09 AM
Quote from: sophiebaby on  7-07-2010 09:39 AM
onyi baby.. abi oooooooooooooo. how u dey na........ u no fit even say make u buy me one top sef from the shopping? thank god say u no bash my car... u really use am well.

Sorry oo i buy something but na skipo say make i no give you say u no need am  Grin Grin
so u come tell am now...but u told me u wont tell her that i say so....
Sophie u no need am now...u pass that one...

is ok. but una for allow see d tin naaaa
i rest my case........Onyiis, give it to her
Posted: at 7-07-2010 10:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skipo4u at 7-07-2010 10:49 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  7-07-2010 10:42 AM
Quote from: wallas on  7-07-2010 10:36 AM
e b like say onyii dey run things with sophie's boss....

wallas watch d way u dey talk oooo..
make he talk na....freedom of speech
Posted: at 7-07-2010 10:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esoo at 7-07-2010 12:04 PM (13 years ago)
(m)
I am sure that u have had sex with him because nothing goes for nothing......yeye girl...just tell us that u have had relationship with him.....
Posted: at 7-07-2010 12:04 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- anggirl at 7-07-2010 12:21 PM (13 years ago)
(f)
This a big lie 4rm the pit of Hell, u went to see ur boss, A meeting in an hotel, nothing has been happening between u n ur boss he just hand over a key of PICANO car without anything, u must be joking, just be ready to dance to his tune at any time.
Posted: at 7-07-2010 12:21 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 7-07-2010 12:35 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: esoo on  7-07-2010 12:04 PM
I am sure that u have had sex with him because nothing goes for nothing......yeye girl...just tell us that u have had relationship with him.....

YEYE BOI... RELATIONSHIP KO RLTNSHP NI

Posted: at 7-07-2010 12:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-07-2010 12:36 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: anggirl on  7-07-2010 12:21 PM
This a big lie 4rm the pit of Hell, u went to see ur boss, A meeting in an hotel, nothing has been happening between u n ur boss he just hand over a key of PICANO car without anything, u must be joking, just be ready to dance to his tune at any time.

just like u came from the pit of hell with ur finger on ur teeth, what are u tinking of.. to steal my picanto?

make i leave u

i dey go bank, whn i cum bak

Posted: at 7-07-2010 12:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 7-07-2010 12:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on  7-07-2010 10:38 AM
Quote from: wallas on  7-07-2010 10:36 AM
e b like say onyii dey run things with sophie's boss....

things like ?
ur pix
Posted: at 7-07-2010 12:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wallas at 7-07-2010 12:50 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  7-07-2010 10:42 AM
Quote from: wallas on  7-07-2010 10:36 AM
e b like say onyii dey run things with sophie's boss....

wallas watch d way u dey talk oooo..
i go dey watch wetin i dey talk till u carry belle thru internet Roll Eyes
Posted: at 7-07-2010 12:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bhl72 at 7-07-2010 12:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  7-07-2010 08:40 AM
Quote from: tawan on  7-07-2010 08:05 AM
To me fellow broda's, this girl never tell us the truth.......this whole thing start frm some were......abeg waco my broda..... help me tell this girl say make she start frm the begining, make she tell us the part 1 befor the part 2. ..I dey come back soon make i do small work first, if this girl no fit tell us the truth i go invite am come my house give am another car for my hotel room.nd u knw what that's means?

see ur face.. u just jump in to this forum dey find part 1. go to the topic that says" AM SERIOUS PALS.. THIS IS NO JOKE." NO make me jam u with my motor o

Na wah o, na the first thing you wan do with your car?
Posted: at 7-07-2010 12:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bhl72 at 7-07-2010 01:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: wallas on  7-07-2010 12:50 PM
Quote from: sophiebaby on  7-07-2010 10:42 AM
Quote from: wallas on  7-07-2010 10:36 AM
e b like say onyii dey run things with sophie's boss....

wallas watch d way u dey talk oooo..
i go dey watch wetin i dey talk till u carry belle thru internet Roll Eyes

which one come be internet belle?
Posted: at 7-07-2010 01:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan01 at 7-07-2010 01:11 PM (13 years ago)
(f)
through viruses

Posted: at 7-07-2010 01:11 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sweetie2 at 7-07-2010 01:12 PM (13 years ago)
(f)
my dear, congrat ooo. wer do u work?is it a private coy? just b vigilant(dats my advise)
Posted: at 7-07-2010 01:12 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ajanni at 7-07-2010 01:40 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mcgeorge on  7-07-2010 09:40 AM
i am so happy 4 u.which soap u dey use bath?wish we cud all av such luck.maybe my female boss shud 1 dy take me out to a hotel/motel and after sucking her toes handover a infinity jeep car key to me.HaHaha....

so you don dey nack your boss so  Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 7-07-2010 01:40 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 7-07-2010 01:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  7-07-2010 09:20 AM
heard


so abi na you  Huh? Huh? Huh?
Posted: at 7-07-2010 01:43 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- onyiis at 7-07-2010 01:55 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  7-07-2010 10:40 AM
Quote from: Skipo4u on  7-07-2010 10:33 AM
Quote from: onyiis on  7-07-2010 10:09 AM
Quote from: sophiebaby on  7-07-2010 09:39 AM
onyi baby.. abi oooooooooooooo. how u dey na........ u no fit even say make u buy me one top sef from the shopping? thank god say u no bash my car... u really use am well.

Sorry oo i buy something but na skipo say make i no give you say u no need am  Grin Grin
so u come tell am now...but u told me u wont tell her that i say so....
Sophie u no need am now...u pass that one...

is ok. but una for allow see d tin naaaa







I go still borrow the car this weekend for shopping and i must buy something for you  Grin Grin Grin





Posted: at 7-07-2010 01:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- waco at 7-07-2010 02:05 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: waco on  2-07-2010 04:21 PM
so teeeeeeeee admin don change the post tittle!
soon u go see am for headline with sophia shaking
bombom for her boss!

No worry sophiam me and u go cruize the PICANTO
no mind bad belle dem!
I talk am say this topic go appear for front page as a headline.
so as sophia pose for there dey admire the picanto.

Admin una too much joo

Posted: at 7-07-2010 02:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 7-07-2010 02:39 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on  7-07-2010 01:40 PM
Quote from: mcgeorge on  7-07-2010 09:40 AM
i am so happy 4 u.which soap u dey use bath?wish we cud all av such luck.maybe my female boss shud 1 dy take me out to a hotel/motel and after sucking her toes handover a infinity jeep car key to me.HaHaha....

na primere toilet soap i dey use baf, and na vaseline i dey rub 4 bodi...  maybe u for stat to use am

Posted: at 7-07-2010 02:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 17 18 19 [20] 21 22 23 ... 35

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Watch Moment Students Arrive For Prom In Helicopter And Expensive Cars

  2. How British Charity Employed Nigerian Man, Peter Omoruy Convicted For Sex Trafficking In France

  3. Nigerian Govt Cuts Electricity Supplies To Benin Republic, Togo, Niger To Boost Domestic Supply

  4. Toyin Lawani Writes Open Letter To Asake Over New Hairstyle

  5. VIDEO: Skitmaker, Erekere Shows Off His Newly Acquired Benz GLE

  6. BREAKING: Vice President Shettima Cancels Summit Trip To US Over Faulty Aircraft

  7. Suspected One-Chance Armed Robber Arrested With Pistol In Suleja

  8. 'You Can Be Poor And Still Be Happier Than The So Called Rich' - World Bank Staff Says

  9. ‘I Appreciate Wike But I Can’t Worship Him’ – Rivers Gov, Fubara Opens Up

  10. Suspected Ritualists Kidnap 4 Month Old Boy In Akwa Ibom

  11. Ekiti Court Sentences 3 Persons To Death By Hanging For Robbery

  12. Actress, Etinosa Idemudia Calls Out BBNaija Star Over Unpaid Debt, Name Still Withheld


THIS WEEK
  1. Following CBN Directive, OPay, Palmpay, Others Clamps Down On Crypto

  2. Moment Canadian Mayor Praises Tinubu For Work Done in Lagos While Honouring Peter Obi at Event

  3. Yvonne Jegede Reveals The Truth About Colleague, Mercy Johnson, While Calling Her Out (Video)

  4. Father-in-Law Of Wofai Fada, Engineer Kunle Cole Gives Reasons For Son’s Wedding Rejection

  5. Soldier, Abdullahi Ismail Dismissed From The Nigerian Army For Sleeping With Colleague’s Wife

  6. Primate Ayodele Issues Warning To Tinubu, Predicts Northern Opposition To Presidential Ambition

  7. Onanuga Shares A Post Alleging Peter Obi Demarkets Nigeria, Calls Him ‘Bitter Obi'

  8. Houseboy - Angela Okorie Fires Back At Mercy Johnson's Husband After His Post on 'Mad People'

  9. Ipswich Town Promoted to The Premier League After 22 Years

  10. Northern Leaders Kick Against The Relocation of US, France Military Base to Nigeria


TOP MEMBERS: